正在加载视频...
视频加载失败
Peller heard 5 years in prişon. Baba was forced to ask the question 🙋♂️🤣
35 条评论

Na mumu Dey follow woman go do court wedding. It is a modern slavery for the men.

Omo e reach to ask oooo😂, how prison matter enter marriage 😄

Does the guy understand anything that is being said?😂he only asked a question when he heard prison

Why prison go enter this matter now... Are they not in love again 😭😂

This Peller na werey 😂😂. He’s deeply in love. I just hope that Jarvis will reciprocate with the same energy. Congratulations to them and May God bless their union 🙏.

Like wtf 😂😂 this guy na f00l.. werey say na love we dey talk I no know how prison enter marriage 😂

Make una sha save this video ... E go dey useful later 🤔

It’s obvious Jarvis asked him to do court marriage Peller’s management is killing him for accepting The girl is too wise

Tunde Perry with the big question ARE YOU SURE? 🤣🤣🤣🤣

Guy man day background “Tunde perry 🗣️Hello are you sure?

Yeye child😂 he say na love.. I no know how prison take enter am

He say he no know how prison take enter this love story 😅

See person wey wan marry 😂😂😂

Una no explain this things well for that bobo o

I hope she doesn't wake someday and change her mind. He'll lose everything if she wants a share of his work; that's if he isnt protected. I hope he is smart enough to protect himself.

Peller can never be serious

😂😂

😂😂 . E reach to ask oo abeg.. How prison go take enter marriage vows abeg😂

Omo I no know how prison enter this love ooo 😂

Omo reach to ask Peller 🤣🤣🤣

Lmaoo😂😂😂😂

I like as Tunde Perry ask him are you sure 😂

Peller and Jarvis legally married. The same internet that watched them break up three times is now sending soft life prayers. Character development for everyone.

Hello are sure ✔️

Peller sha wan penetrate

No be Tunde Perry be that

Peller na clown

Make peller go put his property in his parents name oo hmm

😂😂

HELLO ARE YOU SURE?!😁

Haha 😂😃

Love and prison keh🤣🤣🤣

Idiot say nah marriage we come do😂😂

@TomiwizzZ Very important question tunde

@DurkioWiz I just like this boy vibes , him no dey hide him feelings and his vibe make Jarvis just try understand him. And they will both live happily together

