Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Peller leave Toto go sleep khe?
370,660 просмотров • 5 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 32

If you don’t get it forget it 😂

I hope this girl nor dwy fra like this 😔 😩

She might be fra lowkey 😂

That voice and key was really amazing

Only a lazy man will be knacking every now and then in marriage. Just let him relax he will come give you what you want.

Abi una no see say she don Dey resemble peller!!! Marriage sweet o

tots wey e go wake up meet

She looks like peller

That little silly face she always do 😭🥹

You leave Toto go sleep hhheeeeehhh Oga

Omo she can sing oo

She get voice o😂🤔

Marriage the make person craze oh 😂

She don too resemble peller finish.

Una sure say this girl carry belle

This girl sef nah werey🤣

omo this pregnancy things no easy oo e day cus small fra sometimes

She con resemble Peller as she wear her wig

One minute man is sleeping and she’s left alone!! Sorry 😞

Omo, if Una wan do Una marriage Make Una fey do am inside house na

Eba don Dey fra this girl😂

Caption just Dey tear me 😭😭

U too talk. 🤣 leave which thing. Body need rest oh.

If na my ex she fit use 1 hr steady dey try to wake me up just because she wan knack

Omo na fra ohh

These two never really serious with life

lol 😂

Ambassador of eba

The tune at the end ❤️

She get voice oo

Solid Soprano right there.

Why him no go sleep off when you don ugly for the guy
Похожие видео
Sensitive content
Peller like every Nigeria man I know , don go carry Nigerian used turkombo toto put for house . Marry a non virgin at your own risk ⚠️ 😭😭😭😭😭😭😭😭😭
veriTY™️
756,235 просмотров • 1 месяц назад
