Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

370,660 Aufrufe • vor 5 Tagen •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von Adeyeri🥰❤️ 🇳🇬🇦🇷🇺🇸
Adeyeri🥰❤️ 🇳🇬🇦🇷🇺🇸vor 5 Tagen

If you don’t get it forget it 😂

Profilbild von Ifeoluwa
Ifeoluwavor 5 Tagen

I hope this girl nor dwy fra like this 😔 😩

Profilbild von Adeyeri🥰❤️ 🇳🇬🇦🇷🇺🇸
Adeyeri🥰❤️ 🇳🇬🇦🇷🇺🇸vor 5 Tagen

She might be fra lowkey 😂

Profilbild von Big Marc
Big Marcvor 5 Tagen

That voice and key was really amazing

Profilbild von A D E B A Y O 💡♉
A D E B A Y O 💡♉vor 5 Tagen

Only a lazy man will be knacking every now and then in marriage. Just let him relax he will come give you what you want.

Profilbild von Animashaun shehu abiola
Animashaun shehu abiolavor 5 Tagen

Abi una no see say she don Dey resemble peller!!! Marriage sweet o

Profilbild von ॐ
vor 5 Tagen

tots wey e go wake up meet

Profilbild von Lenin archives 📚
Lenin archives 📚vor 5 Tagen

She looks like peller

Profilbild von Tunmise
Tunmisevor 5 Tagen

That little silly face she always do 😭🥹

Profilbild von joesuwanz
joesuwanzvor 5 Tagen

You leave Toto go sleep hhheeeeehhh Oga

Profilbild von freggie
freggievor 5 Tagen

Omo she can sing oo

Profilbild von Seosan
Seosanvor 5 Tagen

She get voice o😂🤔

Profilbild von Kingsley Amaechi
Kingsley Amaechivor 5 Tagen

Marriage the make person craze oh 😂

Profilbild von Uwagada
Uwagadavor 5 Tagen

She don too resemble peller finish.

Profilbild von Mazi D'IKE🐐
Mazi D'IKE🐐vor 5 Tagen

Una sure say this girl carry belle

Profilbild von ibrash andy
ibrash andyvor 5 Tagen

This girl sef nah werey🤣

Profilbild von David 🍀
David 🍀vor 5 Tagen

omo this pregnancy things no easy oo e day cus small fra sometimes

Profilbild von Zico
Zicovor 5 Tagen

She con resemble Peller as she wear her wig

Profilbild von chuks
chuksvor 4 Tagen

One minute man is sleeping and she’s left alone!! Sorry 😞

Profilbild von Top man
Top manvor 5 Tagen

Omo, if Una wan do Una marriage Make Una fey do am inside house na

Profilbild von Debaskid_CFC💙💎
Debaskid_CFC💙💎vor 5 Tagen

Eba don Dey fra this girl😂

Profilbild von Youngest Flesxer
Youngest Flesxervor 4 Tagen

Caption just Dey tear me 😭😭

Profilbild von ERHUNSE
ERHUNSEvor 5 Tagen

U too talk. 🤣 leave which thing. Body need rest oh.

Profilbild von Abotobiri
Abotobirivor 5 Tagen

If na my ex she fit use 1 hr steady dey try to wake me up just because she wan knack

Profilbild von Dickson1g
Dickson1gvor 5 Tagen

Omo na fra ohh

Profilbild von Arakunrin Oni bata yin 👠👟👟👟👟👟👟👟
Arakunrin Oni bata yin 👠👟👟👟👟👟👟👟vor 3 Tagen

These two never really serious with life

Profilbild von DaveTech📈
DaveTech📈vor 5 Tagen

lol 😂

Profilbild von Funmitee
Funmiteevor 4 Tagen

Ambassador of eba

Profilbild von Mathew | 3K → ∞
Mathew | 3K → ∞vor 4 Tagen

The tune at the end ❤️

Profilbild von futd
futdvor 4 Tagen

She get voice oo

Profilbild von Alviero👊🏾🎼
Alviero👊🏾🎼vor 5 Tagen

Solid Soprano right there.

Profilbild von Big Man Things 🦅🦅
Big Man Things 🦅🦅vor 4 Tagen

Why him no go sleep off when you don ugly for the guy

Ähnliche Videos