Loading video...
Video Failed to Load
Peller married to Jarvis
431,973 views • 4 months ago •via X (Twitter)
40 Comments

Peller doing everything to be able to knack Jarvis 😂

Shuur

Nigeria make una come ohh… prof don reply my tweet today. God I thank you oo 🙏😭😭 chukwu gozie mu😭🙏🙏🙏🙏 ee be like I don the blow small small 😭

Make Una be like our prof🤣🤣

@youngboy4163 💯

Prof😂💯no Dey pay for Toto

Peller don turn geh geh to pigeon

As Peller go first you get pikin like this, shame suppose dey catch you.

Okay

Guy wetin be this? 😭😭

Bro e remain you ooo I no go fit accept the fact say you senior peller but his first child go senior your first child 🤣

Wetin we go call this one like this Geh Geh ?

Shebi you don marry yourself. You nor go still rest?

@MutekiMairu Prof leave am nah mumu he be 😉

The JuJu has been working since na 😂

Geh geh when peller announced 🤣

GehGeh, Na financial mistake Peller do? You go explain tire. Peller no send anybody. E do wetin sweet am for body.

He thought he has it all, so he can do whatever he wants 😆

Enemy of progress naim you be😂 shuur

prof why you wear condom boxers under shuu. Make we see ur nuclear weapon

Geh Geh tired of speaking about Peller and Jarvis after Peller renews his 6 months engagement 😭

Please check on this guy 😂

Geh geh is actually very funny😂😂😂 I can watch him from morning till evening 😂😂

Dem don use marriage before opueh whine the dodoyo 😂😂

@Dozzy225 No na no na no na in geh geh voice 😂😂😂

Abeg allow the boy to enjoy his life, you too go find woman marry leave APC

Leave peller abeg That boy have achieved his target. Nah Tinubu make you hold him blockus.

Them two self don try na. Come be like belle don even come

Peller breakfast go too loud Ajeh

Them don use marriage before Opueh scope peller 😭😂😂

How come your camera man no dey laugh? 😂 Is his problem that serious? Me I go too laugh 🤣🤣🤣

Wetin this dey take before turning on the camera?

Na Wetin dey do Gehgeh?

real but when u say "God says go into the world & multiply" u create a misconception. God does not condone fornication! Jesus taught differently. it’s why it’s important to know God for yourself, Jesus told his people to listen to the teachings of the Pharisee but not their ways!

Jarvis way he been purpose to with ring omo be like she later sell that ring 💔💯😩

Peller really put GehGeh for talk😭

E no go shock me say na court marriage them go do

😂I too like this man, dem no dey advice who don fall in love

But the girl senior ram Una no the talk about that one ohh

Professor you don win 😂😂
Related Videos
Jarvis: How do you feel that you are married to me? Peller:
YabaLeftOnline
48,837 views • 4 months ago
Sensitive content
“I told Jarvis not to get married to Peller.” — Former Adult Movie Actress, Elizabeth Ajibola
Instablog9ja
540,652 views • 2 months ago
Sensitive content
Peller🙆🕊️💔 “Peller thr€atened to po!s0n himself”—Jarvis
RAZOR BLADE
60,779 views • 10 months ago
