Loading video...
Video Failed to Load
Peller mouth no good.
43,833 views • 3 days ago •via X (Twitter)
15 Comments

Is good has dey go Canada maybe peller can enroll to one school wey go educate ham on how to respond to interviews and able to present himself in future

Omoh, Werey still sub he family 😂😂

Is that a good thing to say?

Werey Omo 😂😂😂

"Rich people don't come from her family"

Peller just dey drop comment anyhow. God forbid 😄

Omo if I be that man na to go Dey think as the family member 😂

Haehhh 😟

This peller go burn you, burn himself join

Get an evaluation account with my link and send me a dm to get you added to my vip group to pass and get your payout

Peller na werey

Damn that’s wild to say he roasted her and himself 😂😂😂

E no get wetin peller no fit talk once he see money ?

He cook himself and his wife 😂😂

"Peller cooked her wife and himself" and English wept
Related Videos
Sensitive content
Peller mouth no get filter, Cp just dey explain😂
SEUN Yk
59,189 views • 4 months ago
