Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Peller shares his first cooking in Canada 🇨🇦 😂
217,967 Aufrufe • vor 2 Tagen •via X (Twitter)
32 Kommentare

One minute Peller is in Canada the next minute he he is in Australia 3 seconds later he will say he is in Afghanistan 🤣

Like play like play everybody don dey move, wetin i dey do for 9ja?

He said don't mind the amapiano blender 😂😂This my fav eeh

Omor werey “amapiano of the blender”😂😭

Werey forget to put onion wey he keep 😂😂

The salt is faster then his shadow 😂

“…because I’m not a dirty human beans🥹😂😂😂”

Cus am not a dirty human beans lol

Werey forget to add Onions

Werrey oloyinbo okpere😂😂

Blender dey do Amapiano,Peller no go kee me.

Content wise, it’s better to be in Nigeria, aside content jand is great

Shey Jarvis no fit cook for am, peller don become slave to his wife 😂😂

Them Dey use AC for Canada?

All of sudden he’s English is fluent abii 🤣

Nigeria's like eating poison. Adding sugar to yam???🤣🤣🤣

Boredom go wound this guy for there no be e clr eyes e go use run come Ikoyi 😂😂😂

That Watin dey worry you at the end 😂

Abroad go humble you. The boy left his big apartment on Nigeria to dey manage for this small apartment Abroad. See kitchen like cage. Lolz

God abeg con carry me comot from Nigeria too

Canada don finally see the real Peller chef mode

This boy is about to learn the hard way

I will make it a little bit plenty bawo

Amapiano blending 😂😂😂😂

😂😆

This is love

u nor go cook keh 😂

His English is so cute🤣🤣🤣

Peller so na warehouse you Dey stay ?

AC for Canada in September abi October Naaaaaa!

Marriage is good, no lies.

Human beans 🫘


