正在加载视频...

视频加载失败

Peller shares his first cooking in Canada 🇨🇦 😂

220,058 次观看 • 2 天前 •via X (Twitter)

32 条评论

Miguel 的头像
Miguel2 天前

One minute Peller is in Canada the next minute he he is in Australia 3 seconds later he will say he is in Afghanistan 🤣

King_Ginee 🫆 的头像
King_Ginee 🫆2 天前

Like play like play everybody don dey move, wetin i dey do for 9ja?

Loner 的头像
Loner2 天前

He said don't mind the amapiano blender 😂😂This my fav eeh

GHOST 的头像
GHOST2 天前

Omor werey “amapiano of the blender”😂😭

🌊Agbanaborfirstson🌊 的头像
🌊Agbanaborfirstson🌊2 天前

Werey forget to put onion wey he keep 😂😂

MAGALA 💯 的头像
MAGALA 💯2 天前

The salt is faster then his shadow 😂

JOHN🔱🇺🇸 的头像
JOHN🔱🇺🇸2 天前

“…because I’m not a dirty human beans🥹😂😂😂”

turnerman 的头像
turnerman2 天前

Cus am not a dirty human beans lol

JUS TRNDMGUY 的头像
JUS TRNDMGUY2 天前

Werey forget to add Onions

LR 的头像
LR2 天前

Werrey oloyinbo okpere😂😂

Alaafin of Lagos 🇨🇦 的头像
Alaafin of Lagos 🇨🇦2 天前

Blender dey do Amapiano,Peller no go kee me.

alex yosey 🎹 的头像
alex yosey 🎹2 天前

Content wise, it’s better to be in Nigeria, aside content jand is great

COVENANT_CHILD 的头像
COVENANT_CHILD2 天前

Shey Jarvis no fit cook for am, peller don become slave to his wife 😂😂

FORMER BIG BOY🏴󠁧󠁢󠁳󠁣󠁴󠁿🇬🇧 的头像
FORMER BIG BOY🏴󠁧󠁢󠁳󠁣󠁴󠁿🇬🇧2 天前

Them Dey use AC for Canada?

Ocean-never-dry -00 的头像
Ocean-never-dry -002 天前

All of sudden he’s English is fluent abii 🤣

Awo_ba_Yaw🇬🇭💦🍑 的头像
Awo_ba_Yaw🇬🇭💦🍑2 天前

Nigeria's like eating poison. Adding sugar to yam???🤣🤣🤣

Ẽ🅱️ÈŅ 的头像
Ẽ🅱️ÈŅ2 天前

Boredom go wound this guy for there no be e clr eyes e go use run come Ikoyi 😂😂😂

De Great 的头像
De Great2 天前

That Watin dey worry you at the end 😂

khunle 的头像
khunle2 天前

Abroad go humble you. The boy left his big apartment on Nigeria to dey manage for this small apartment Abroad. See kitchen like cage. Lolz

STEADY 的头像
STEADY2 天前

God abeg con carry me comot from Nigeria too

Big Perfect 的头像
Big Perfect2 天前

Canada don finally see the real Peller chef mode

Simple harry 的头像
Simple harry2 天前

This boy is about to learn the hard way

Crypto Guru 的头像
Crypto Guru2 天前

I will make it a little bit plenty bawo

Sasha Exclusive 的头像
Sasha Exclusive2 天前

Amapiano blending 😂😂😂😂

DEX👑 🇳🇬🇨🇦 的头像
DEX👑 🇳🇬🇨🇦2 天前

😂😆

Adex Şammy 的头像
Adex Şammy2 天前

This is love

Ayanor blocbosta 的头像
Ayanor blocbosta2 天前

u nor go cook keh 😂

TheHiddenNarrator 📖🔖 的头像
TheHiddenNarrator 📖🔖2 天前

His English is so cute🤣🤣🤣

MR NONCHALANT 的头像
MR NONCHALANT2 天前

Peller so na warehouse you Dey stay ?

Igwe 的头像
Igwe2 天前

AC for Canada in September abi October Naaaaaa!

MacofNations 的头像
MacofNations2 天前

Marriage is good, no lies.

ISABI7 的头像
ISABI72 天前

Human beans 🫘

相关视频