Loading video...
Video Failed to Load
Peller surprised her girlfriend, Jarvis again today by displaying their proposal video on a billboard in Ghana ❤️🥹😍💍
547,612 views • 4 months ago •via X (Twitter)
33 Comments

@twitch_nigeria_ Peller proposes to Jarvis in romantic Accra beachside moment.

@twitch_nigeria_ Na Ghana be that? Mumu that's lekki phase 1 gate ,😂😂

@twitch_nigeria_ Incase una want break up in the future make una still put ham for billboard

@twitch_nigeria_ Ghana ke? But this is lekki penninsula

@twitch_nigeria_ This Ghanaians go suffer, Another Nigerian Dominating their Billboards. Them never see anything, Nigerians go show them pepper all the time 🤣 Congratulations to Peller and Javis

@twitch_nigeria_ No be Lekki phase 1 gate be that???🤣🤣🤣

@twitch_nigeria_ We don’t need all these distractions now in Nigeria please.

@twitch_nigeria_ Peller and Jarvis

@twitch_nigeria_ Omo this guy don go o 😅😅 Very soon dem go use peller set example for Nigerian men all this so called baddies them

@twitch_nigeria_ That’s Lekki Phase 1 gate na I was even there when Jarvis came down from car self

@twitch_nigeria_ Una just Dey mumu

@twitch_nigeria_ As una carry proposal and engagement go Ghana, abeg make una settle everything there o. If anything sup tomorrow, no come bring the heartbreak gist enter Nigeria. I no wan wake up hear say Peller don turn diver for Third Mainland Bridge because of love. 😂😭

@twitch_nigeria_ Peller surprised HER girlfriend.. is peller a woman?

@twitch_nigeria_ I go tell una the truth say This Jarvis no fine ohh

@twitch_nigeria_ What do these one know about marriage? Okay oo…Wedding and marriage are 2 different things

@twitch_nigeria_ Person heartbreak go loud 😂

@twitch_nigeria_ @Crystaleenoo Ghana khe for admiralty gate🤣😭

@twitch_nigeria_ OLODO, no be Ghana, NA OUTSIDE OF THIS GATE, LEKKI PENINSULA.

@twitch_nigeria_ aww that's so romantic! wish my bf was that smooth 🥰

@twitch_nigeria_ Werey na Lekki phase one be that (peninsula)

@twitch_nigeria_ Chai false address this is lekki peninsula phase 1

@twitch_nigeria_ @fante_soil Meanwhile this same stvpid girl insulted Ghana and Ghanaians but there she is .. f00lish gurl

@twitch_nigeria_ I hope this two actually sit down to love on each other. Everything seems more focused on grandeur than actual loving, learning and knowing.

@twitch_nigeria_ Peller surprised her girlfriend. Is Peller a she? 🤔 What’s this handling typing?

@twitch_nigeria_ @twitch_nigeria_ ur English looks exactly like Tinubu

@twitch_nigeria_ Hmmm happy pretending girl 🧒 For the boy your healing go long b

@twitch_nigeria_ this handler na yoruba yoruba or kogi - this two 🤦🏼♂️

@twitch_nigeria_ They will still sleep with her bro😭

@twitch_nigeria_ This is Nigeria Lekki peninsula

@twitch_nigeria_ 👀

@twitch_nigeria_ Peller abeg carry you love dey go back to Nigeria oo. If you oppress Ghana 🇬🇭 people finish with you PDA na we wey dey Ghana go come dey suffer am. Abeg this loud to take by Ghana people cos alot of them are singles

@twitch_nigeria_ No be only Ghana na ghananian 😂🤣🤣

@twitch_nigeria_ That's good for them, mo bawon yo
Related Videos
Sensitive content
Moment Jarvis’ outfit in Ghana sparked a heated exchange with Peller, who asked her to change her dress saying her toto is showing — but Jarvis responded hot.
𝒆𝒏𝒙𝒄𝒉
537,573 views • 1 year ago
