Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Peller’s announcement 🙄😔

137,983 Aufrufe • vor 10 Monaten •via X (Twitter)

32 Kommentare

Profilbild von BIG DUKE
BIG DUKEvor 10 Monaten

Carter Efe’s rise to stardom want strangle dem all

Profilbild von Dupe🤍
Dupe🤍vor 10 Monaten

He wan copy iShowspeed 😂😂 no be everybody go survive things wey speed dey do🤣

Profilbild von 𝐓𝐇𝐄 𝐇𝐎𝐏𝐄 
𝐓𝐇𝐄 𝐇𝐎𝐏𝐄 vor 10 Monaten

You know the vibes

Profilbild von M4K£ !T M4K€ S3NS€
M4K£ !T M4K€ S3NS€vor 10 Monaten

You’re not even athletic, wa kan ku danu

Profilbild von Gerald leo
Gerald leovor 10 Monaten

No naaa... Jump from a moving truck..on a high way naaa..

Profilbild von Ezeoba Junior
Ezeoba Juniorvor 10 Monaten

When manja made this post it gat me thinking twice about peller relationship saga, Omo peller na strategyist I swear

Profilbild von Ramona celebrity shoemaker👞🥿🇳🇬
Ramona celebrity shoemaker👞🥿🇳🇬vor 10 Monaten

This guy is just too stupid

Profilbild von Korede owolabi 🇬🇧🇨🇦🇺🇸
Korede owolabi 🇬🇧🇨🇦🇺🇸vor 10 Monaten

Naso enu po

Profilbild von Cleo 💊📉
Cleo 💊📉vor 10 Monaten

Na catarefe greatness deh make this one seek attention with his life😅

Profilbild von ♡ 𝒶𝓋𝑜𝒾𝒹𝒶𝓃𝓉 ♡
♡ 𝒶𝓋𝑜𝒾𝒹𝒶𝓃𝓉 ♡vor 10 Monaten

You men are not serious. Whether it be getting graped or unaliving one’s self. Everything na joke to Una. But later it will be nobody dey take Una mental health seriously.. kmttt

Profilbild von 𓃵
𓃵vor 10 Monaten

You can’t be ishowspeed bro lol. Do your own thing

Profilbild von THE TOWN CRIER
THE TOWN CRIERvor 10 Monaten

So na pay you for all these mumu?

Profilbild von 𝐓𝐇𝐄 𝐇𝐎𝐏𝐄 
𝐓𝐇𝐄 𝐇𝐎𝐏𝐄 vor 10 Monaten

So you no later die?

Profilbild von Billions Radar🔱
Billions Radar🔱vor 10 Monaten

Attention and anything to trend

Profilbild von Bernard
Bernardvor 10 Monaten

Carter success go later kpai all of them

Profilbild von Princ3ton
Princ3tonvor 10 Monaten

Mental hospital sure for him

Profilbild von Victor SOC
Victor SOCvor 10 Monaten

You be fool for saying this peller

Profilbild von Elohei studio
Elohei studiovor 10 Monaten

If he family no fit hold am abeg police do your work

Profilbild von Alpha
Alphavor 10 Monaten

Who cares ?if you die today you loose and life continues with you nothing will stop

Profilbild von wisdom
wisdomvor 10 Monaten

Streaming enter 9ja it turn something else

Profilbild von ALBERT🎳
ALBERT🎳vor 10 Monaten

Werey wey no dey athletic

Profilbild von Kevin Muruta
Kevin Murutavor 10 Monaten

This boy dey chasse clout pass.

Profilbild von _yunikLifeStyle
_yunikLifeStylevor 10 Monaten

Carter just dey pressure this boys LMAO

Profilbild von UY SCUTI 🕷🕸🦅
UY SCUTI 🕷🕸🦅vor 10 Monaten

Safe journey make nobody help am this time ooo

Profilbild von designDev();
designDev();vor 10 Monaten

There are 1000 ways to die and he hasn't even tried one yet

Profilbild von QuestMaster7638
QuestMaster7638vor 10 Monaten

When you no dey sweat to make money Na so e Dey be🙌

Profilbild von Lawrenzo
Lawrenzovor 10 Monaten

Sha share your properties before you kpai

Profilbild von BŁqĆĶ
BŁqĆĶvor 10 Monaten

Manifesting and later when e happen una go say na devil

Profilbild von Xola
Xolavor 10 Monaten

There will no RIP for you; One thing i learn about life is you dont joke with your life, you will soon die with you're about to start.

Profilbild von Alabi Rabiu
Alabi Rabiuvor 10 Monaten

This guy is a complete joke, the werey na makeup him mind to d!e

Profilbild von Commander Muritala🎖️
Commander Muritala🎖️vor 10 Monaten

Is it true u never off javis pata and Boniface tried to warn you o

Profilbild von omoope
omoopevor 10 Monaten

🤣😂🤪

Ähnliche Videos