Loading video...
Video Failed to Load
Peller’s announcement 🙄😔
137,983 views • 10 months ago •via X (Twitter)
32 Comments

Carter Efe’s rise to stardom want strangle dem all

He wan copy iShowspeed 😂😂 no be everybody go survive things wey speed dey do🤣

You know the vibes

You’re not even athletic, wa kan ku danu

No naaa... Jump from a moving truck..on a high way naaa..

When manja made this post it gat me thinking twice about peller relationship saga, Omo peller na strategyist I swear

This guy is just too stupid

Naso enu po

Na catarefe greatness deh make this one seek attention with his life😅

You men are not serious. Whether it be getting graped or unaliving one’s self. Everything na joke to Una. But later it will be nobody dey take Una mental health seriously.. kmttt

You can’t be ishowspeed bro lol. Do your own thing

So na pay you for all these mumu?

So you no later die?

Attention and anything to trend

Carter success go later kpai all of them

Mental hospital sure for him

You be fool for saying this peller

If he family no fit hold am abeg police do your work

Who cares ?if you die today you loose and life continues with you nothing will stop

Streaming enter 9ja it turn something else

Werey wey no dey athletic

This boy dey chasse clout pass.

Carter just dey pressure this boys LMAO

Safe journey make nobody help am this time ooo

There are 1000 ways to die and he hasn't even tried one yet

When you no dey sweat to make money Na so e Dey be🙌

Sha share your properties before you kpai

Manifesting and later when e happen una go say na devil

There will no RIP for you; One thing i learn about life is you dont joke with your life, you will soon die with you're about to start.

This guy is a complete joke, the werey na makeup him mind to d!e

Is it true u never off javis pata and Boniface tried to warn you o

🤣😂🤪
Related Videos
No God of War remaster collection announcement at the State of Play 😔
Radec
197,545 views • 1 year ago
