正在加载视频...
视频加载失败
People dey para no worry 😂
29,509 次观看 • 2 年前 •via X (Twitter)
10 条评论

Ro$eboy P!zzle🎶🉐🥀2 年前
One thing I love most and appreciate about we naija guys be say… the vexin dey start from low low volume till e enter full voltage 😂😈

Greg fourtwenty🥦2 年前
😂😂😂

master chief2 年前
Person wey Cana don tear heen belle

Greg fourtwenty🥦2 年前
😂😂😂

Ru2 年前
The guy and dog dey wait that order aje 😭

Greg fourtwenty🥦2 年前
@Arthur846461038 Dog sef get share inside 😂

olamilekan2 年前
The guy don dey call squad oo😂

Greg fourtwenty🥦2 年前
Wey he don summon Peter 😂

Habeeb Adetune2 年前
I love this dude anger

Greg fourtwenty🥦2 年前
😂😂😂
