Loading video...

Video Failed to Load

Go Home

People papa o 😭😭😭

539,655 views • 1 year ago •via X (Twitter)

11 Comments

Eddy_iu's profile picture
Eddy_iu1 year ago

Na my papa be 69, my mama nor give am food this morning, so e dey quick vex

Oyindamola🙄's profile picture
Oyindamola🙄1 year ago

Werey 😂😂

Solar Heavy's profile picture
Solar Heavy1 year ago

whoa have you heard this yet?

Xparte's profile picture
Xparte1 year ago

Who first throw blow na him land for ground

OKIKIOLA's profile picture
OKIKIOLA1 year ago

Him eye see double for here😭😭😭

Utopia 🇺🇲🇳🇬's profile picture
Utopia 🇺🇲🇳🇬1 year ago

I advice all the slim guy out there to do everything possible to stay fit, people take us for granted too, Like, what give that papa moral to hit the guy first?

AfcAyobami's profile picture
AfcAyobami1 year ago

All these old people sef, he think say he still get am for body😂

Thesemilore 📈's profile picture
Thesemilore 📈1 year ago

No be teeth fly comot so ?

♱'s profile picture
1 year ago

You fit just dey chill for house make your friend call you say him see your papa dey fight for road, but there beat am😂

Eddy_iu's profile picture
Eddy_iu1 year ago

Na you first throw blow na u nor strong

Michael🌍's profile picture
Michael🌍1 year ago

You no get stamina you dey first throw punch😂😂

Related Videos