Загрузка видео...

Не удалось загрузить видео

На главную

People papa o 😭😭😭

539,655 просмотров • 1 год назад •via X (Twitter)

Комментарии: 11

Фото профиля Eddy_iu
Eddy_iu1 год назад

Na my papa be 69, my mama nor give am food this morning, so e dey quick vex

Фото профиля Oyindamola🙄
Oyindamola🙄1 год назад

Werey 😂😂

Фото профиля Solar Heavy
Solar Heavy1 год назад

whoa have you heard this yet?

Фото профиля Xparte
Xparte1 год назад

Who first throw blow na him land for ground

Фото профиля OKIKIOLA
OKIKIOLA1 год назад

Him eye see double for here😭😭😭

Фото профиля Utopia 🇺🇲🇳🇬
Utopia 🇺🇲🇳🇬1 год назад

I advice all the slim guy out there to do everything possible to stay fit, people take us for granted too, Like, what give that papa moral to hit the guy first?

Фото профиля AfcAyobami
AfcAyobami1 год назад

All these old people sef, he think say he still get am for body😂

Фото профиля Thesemilore 📈
Thesemilore 📈1 год назад

No be teeth fly comot so ?

Фото профиля ♱
1 год назад

You fit just dey chill for house make your friend call you say him see your papa dey fight for road, but there beat am😂

Фото профиля Eddy_iu
Eddy_iu1 год назад

Na you first throw blow na u nor strong

Фото профиля Michael🌍
Michael🌍1 год назад

You no get stamina you dey first throw punch😂😂

Похожие видео