Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
People papa o 😭😭😭
539,655 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
11 Yorum

Na my papa be 69, my mama nor give am food this morning, so e dey quick vex

Werey 😂😂

whoa have you heard this yet?

Who first throw blow na him land for ground

Him eye see double for here😭😭😭

I advice all the slim guy out there to do everything possible to stay fit, people take us for granted too, Like, what give that papa moral to hit the guy first?

All these old people sef, he think say he still get am for body😂

No be teeth fly comot so ?

You fit just dey chill for house make your friend call you say him see your papa dey fight for road, but there beat am😂

Na you first throw blow na u nor strong

You no get stamina you dey first throw punch😂😂
Benzer Videolar
Sensitive content
See as these girls expose people papa, abeg come check if your papa deh here o 😩😭🧎🏻♂️➡️
Oyindamola🙄
1,095,115 görüntüleme • 1 yıl önce
