Loading video...
Video Failed to Load
People really think the past is a WhatsApp message you can ‘Delete for Everyone.Mama, you dey hear wetin Precious talk? God abeg, this season don too long… close the world first. Forget my past,she said… Meanwhile, the past is trending in 1080p with subtitles. Mama, you dey hear wetin... show more
47,580 views • 2 months ago •via X (Twitter)
34 Comments

God abeg oo Which era are we now?🤦🏾🤦🏾💔

End time lol

Tomorrow when she is tired of this lifestyle do you know what she will do??? She will relocate to an area they didn't know her, look for any Youth church and join either their usher or choir and then position herself for a God-fearing man who will be so unfortunate to come to her and propose marriage to her then the unfortunate guy will use him money to organize a proposal party then come online and tell us HE FOUND THE ONE or SHE SAID YES lol oga if you know what you want to take home eh. Honestly men should know how to vet very well ooo honestly forget about it's my past of a thing you are not G0d that forgives sins. Well I won't talk am again

Una no like nasty girls? You all here are hypocrites

Shit no Dey smell Una,

And you will tell me to forget her past and marry her lol 😂 Only if na my type they for this woman if you make mumu decision you go leave with am for the rest of your life

Do you have to interview every stupid girl you see on the street

Lol hope she knows the risk of anal sex from different men can lead to anal cancer

Wait how she dey old shit 💩

Talking dirty and calling Jesus at the same Time is abominable. I don't understand this generation of girls.

U go first see signs before wonders 😁

Internet don’t forget

Tag this girl Abeg

Omo , where the babe , I dey that nasty kinky shi . Gbewa

This generation don't understand the meaning of secrets, so sad!!!

Nothing remain for this body again

Sometimes this interview are pre prepared

It's always the igbo girls 🤨

😂😂😂

Talking dirty and calling Jesus at the same Time is abominable. I don't understand this generation of girls. May God have mercy on them.

This one have lost inside life 🤦♂️🤦♂️

@samzy_yt swear she no later ride you 🤣🤠

Then go still talk say he that findeth ds one findeth a good thing and obtain favor from God?

I care about her past 🫡

Tufiakwa to my Mbano sisters

Her confidence Dey make person fear

This one is here disgracing and embarrassing her entire family.

Werey wan collect free knack😂💔

I dey d mood 😭😭😭

I de shake de type this 🤣😆🥹 Ya man ya man 😗😂🤣

Ones she is not my family member what ever she do is good

I am afraid of having a girl child

Abeg her crime reach Malami own?

see person daughter 😂
Related Videos
Sensitive content
You touch the guy pre*k dey call am prank 😳. If na boy touch woman bre@st I know wetin people go dey talk for TL oo 😂😭 Girls are going too far with this prank stuff 🤯
Bigpizzle ❤️🦅
58,598 views • 6 months ago
Sensitive content
Shallipopi finally break silence for IG Live after Mavo pleaded for forgiveness and said Shallipopi is his friend. 'Mavo, make we get this one straight. I no be your friend, and I go never be your friend I no fit get friend like you. You just blow, e no reach one year, you don start dey open mouth dey talk anyhow to people wey dey industry before you. The way you dey move, na your own career you dey use your hand d£stroy. You be the biggest f@ol I don see. Make I no lie you. You no fit even m@tch my small brother Famous Pluto for music you never get hit song but you don dey run mouth. Yet you get m!nd dey come for me. You no go ever see me dey disr£spect person wey sabi the game pass me? You no go see am. But na people dey push you from behind, and you dey run mouth for Twitter like pikin. You no get s£nse? You no fit tell the person wey dey use you say 'boss make we slow down, I still get long way'? That person no dey l@se anything. Na you dey put your career for fir£. Even if you dey respect the person wey dey send you tweet because I know na your boss dey put words for your mouth but wetin I wey go make — you still get liv£r call my name? I no need your apology, and I go ever accept am. I no even plan to reply you, but I say make I clear am make everybody hear. You no dey my level. You no sabi book, you no sabi music. You just be small pikin. Br@ke boy. Hung£r dey show for your face. Go hustle better l!fe for yourself instead of dey f!ght people wey God don lift. Because honestly, you dey play with your lif£. I no send you. If you wan try n@nsense, my brothers Dem active. Dem don tell me say dem ready, but I say make I talk am myself first. I don dey hear all the rubb!sh you dey talk, no be today. I don keep quiet too long. But since you carry am come public, make I answer you. I just wan clear you as e take be.
dangerous baby
330,254 views • 29 days ago


