Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

People that barely ever get sick but when the do it’s alot💀💀

216,604 Aufrufe • vor 1 Monat •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von Mr Ok
Mr Okvor 1 Monat

You be weyrey , where u see that guy wa lead that prayer 😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Temi 💨
Temi 💨vor 1 Monat

That guy wey pray no well😭

Profilbild von Kenny
Kennyvor 1 Monat

Gilmore Dey speak English for us wey no sabi Yoruba I beg you, I be big fan. Guy u no go kill me woth Laff. Even the small English i burst laff, talkless say i sabi Yoruba.😂

Profilbild von xxxsolja🪖
xxxsolja🪖vor 1 Monat

You fit don craze make we think na content, you too good😂😂

Profilbild von Cant compare
Cant comparevor 1 Monat

Guy na me be this 2 weeks ago 😂 I no sick since 2024 😂

Profilbild von Cruise and Vibe
Cruise and Vibevor 1 Monat

To be sincere, people who no dey sick go think say na Dem strong pass, but once that sickness hit them, you can spend times 12 of the money you will spend on those that use to sick every market day.

Profilbild von YusufKim👾
YusufKim👾vor 1 Monat

Not been sick like 6 years now. I know what will happen when next I get sick lmao..

Profilbild von Tonynotelumelu
Tonynotelumeluvor 1 Monat

@omo_Tee28 That guy wey pray ogunmepon na bastard…he too sabi 😂😂

Profilbild von TheFrameHouse
TheFrameHousevor 1 Monat

This is me shaaa😂I only get sick once in a year and that’s January 😂after that otun di next year 😂

Profilbild von Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻🎨✨🇳🇬
Adeleke R. Bolanle¹⁵ 👨🏾‍💻🎨✨🇳🇬vor 1 Monat

@QudusWoods Please how did you guys not laugh when that dude was praying ? 😭😭😭😂😂 I’ve watched this video more than 5 times and that part is always funny to me lol

Profilbild von 𝐀𝐂𝐄 𝐒𝐙𝐍 ☆
𝐀𝐂𝐄 𝐒𝐙𝐍 ☆vor 1 Monat

na me be this, I never enter hospital since my mama carry me comot after she born me, once I chop two pills of paracetamol and find one hot amala with abula chop...I'm good again 😭😂

Profilbild von Ayọ̀wándé Adálémọ 🇳🇬
Ayọ̀wándé Adálémọ 🇳🇬vor 1 Monat

This is me. And then my mom gets into panic mode. You can't talk to me, every sound irritates me. Zero appetite. It is a nightmare trying to take care of me when I'm sick. Just make the herbs and leave them my bedside.

Profilbild von Nwanze✝️
Nwanze✝️vor 1 Monat

Me I dey fall sick like every 3 weeks mehn😭

Profilbild von Bobby😤
Bobby😤vor 1 Monat

The guy wey dey lead prayer dey sound like Octoberich when in dey sing😭😂

Profilbild von Uyi
Uyivor 1 Monat

😂😅😂😂

Profilbild von Precious_Yeth
Precious_Yethvor 1 Monat

This is literally me..I never sick for like 2 years now

Profilbild von Bright
Brightvor 1 Monat

I’ve never been sick, nor admitted to the hospital, never taken drip or blood, my sickness no pass paracetamol and to rest. Sometimes what could happen in the future scares me

Profilbild von iamFabulous
iamFabulousvor 1 Monat

I was once like this all my life, hardly get headache self until 2020. I miss eternity never getting sick and withstanding every fucking weather 😪

Profilbild von Kul.aid
Kul.aidvor 1 Monat

The one time I got sick in 2021 ended up in a hospital for about a week and it all started as a simple headache....took 14 yrs before

Profilbild von Rom Baro
Rom Barovor 1 Monat

Guy na everything u don experience u dey burst my brain abeg 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Victory okike
Victory okikevor 1 Monat

See as I dey homeless dey laugh loud ,omo

Profilbild von Victory okike
Victory okikevor 1 Monat

As e Tay come na so e go Tay go

Profilbild von 'Femi Omofolarin
'Femi Omofolarinvor 1 Monat

Ogunmepon omo weray 😄

Profilbild von Temi Outfit✨✨
Temi Outfit✨✨vor 1 Monat

Ogunmepon dey arrange sick inside of him, na once awhile he dey pour ham out

Profilbild von Ibrahim
Ibrahimvor 1 Monat

The guy that prayed <<<<😭😂

Profilbild von MR_DOLLARFCB
MR_DOLLARFCBvor 1 Monat

@connect_bida Ogunmenpon😂😂😂😂😂

Profilbild von CT (HNIC)
CT (HNIC)vor 1 Monat

This is me 🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 If I ever catch a cold, I am seriously sick.

Profilbild von Ruby
Rubyvor 1 Monat

Alfa n Ogunmepon dey craze 🤣🤣🤣🤣

Profilbild von 𝕺𝖓𝖊 𝕭𝖎𝖑𝖑𝖎𝖔𝖓
𝕺𝖓𝖊 𝕭𝖎𝖑𝖑𝖎𝖔𝖓vor 1 Monat

Me last two months. All thanks to my gene for always being Galant. Sick once in 2 or 3 yrs.

Profilbild von Ayọ̀wándé Adálémọ 🇳🇬
Ayọ̀wándé Adálémọ 🇳🇬vor 1 Monat

È wò ni "Ògúnmẹ́pọ̀n" 😂😂😂

Profilbild von PAPERCHASER ☆𖤍
PAPERCHASER ☆𖤍vor 1 Monat

You are not just a content creator You are a mad person 😂😂

Profilbild von FOLA 💫❤️‍🔥
FOLA 💫❤️‍🔥vor 1 Monat

So relatable 😂

Profilbild von ÒGBÉNI ALABI (D Governor) 🐐
ÒGBÉNI ALABI (D Governor) 🐐vor 1 Monat

@Gilmoorre You dey ment 😂😂😂😂😂😂

Profilbild von UNDERSTANDING MEDICINE⚕️
UNDERSTANDING MEDICINE⚕️vor 1 Monat

You just made a life saving skit!

Ähnliche Videos