Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
People wey normal for this country no plenty 🤣🤣🤣
243,140 görüntüleme • 1 yıl önce •via X (Twitter)
31 Yorum

@Teeniiola 😂 make fowl no feature for video ke

"Wetin this mad man put for ground?"

Na only me and my friends normal

@Teeniiola Yes yes yes, just me and Tinubu and few others

This is what they mean when they say you are talking 'foul language'

We Need Feature each other Brotherly 😅

Content turning into something else

i swear na Mad people full 9ja as Ortega talk am 😀

@jaysongsico_ Couple goals 😁

Why asking your side chick to leave you 🤣

This guy dey follow talk faw 🤣🤣

Bàbá adìẹ

To ba sa camera yen je a ma ja oo,😂😂

I love the outfit!

D only person wey dey normal in diz country nah only those new born baby 🍼

🥰 so funny

Proud of your hustle❤️

In case police accuse you of yahoo, u go show them workings

😂😂

this guy escaped from Aro , i never juss see hin file 🥲💔

@BLvCk_pOet @Bush_man06 @Quddus4G 😂😂😂

@StreamviDL download this

Mt Chicks

Na Yoruba people mumu pass

Lol 😂

Same as me na as me self Dey always follow animals (Domestic) talk be this

Swear down

😭😭😭😭😂😂😂

Reminds me of that white girl and her Emu Emmanuel 😂

Colos 🤣🤣

😂😂😂
