Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
People will go five complete years in school without getting enrolled 🤦🏽♂️😂
33 Yorum

Trench boy na naija druski😹😭

How many time you Dey post my bro😭 rage bait.

Still don't understand how people can waste their lives like that.

One was even our head of class that year, not until a particular exam year before e cast

Guy you no real aswear 😂

Which kain trouser come be this fgs??!🤣

Olamide did not attend Unilag, was a bariga boy who used to enter school that year

Who be this guy na You nor go 😭 😭 😭 😂 Face your front

shey you dey korea ni 🤣

Make I login make una hack my portal😂

The guy don dey fra

This question 😂😂

Mikido Dey rage bait trench boy 😂😂

Omo trench boy u wan kill me with laugh 😂😂🙏🏾

Can you know everybody in the department 😂😭

Motion guy… na your matter den dey talk now

nah old skit be this nau 😂😂

Omo trench boy you Dey rage bait ooooo Wetin be this?

This video is so ragebait

I come Dey shame for him 😭😭

Ahh rage bait, your papa

😂😂😂

😂

@peter_Edet41 🤣🤣🤣🤣🤣😭

😂😂😂😂

😂😂😂

Na the it's happenzz everyday for me 😂

Them de Rage bait u

Rage bait

😂😂😂

😂😂

😂😂😂

😭😂
