Loading video...
Video Failed to Load
Perfect song for the scene๐
118,526 views โข 7 months ago โขvia X (Twitter)
39 Comments

Somebody call the popo ๐

Definition of red handed ๐ญ

Abeg engage me today bro .

this video dey muzz me til this day ๐๐

๐๐๐

Why you no go close door๐๐

Dem slow gan

Dull boys ni, I go flush everything for toilet and nothing go happen

E easii to just talk

When police begin open person door enter?

@Emmyifeoluwa13 Lmaooooo ๐ญ๐ญ Why would you even leave your door open like that

Them first carry the Ashe plate ๐คฃ

Wtf ๐๐๐ ayebo ayebaa somebody call the popo And popo don come already

@mide_io How una they do the badt thing and una know lock una do, no be mumu be that

Why do I feel like this happened somewhere in Tanke ilorin? ๐๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Kill them kill them kill them ๐

Bro ๐ญ

Old but gold, kpais me all day

Magba ojue ๐คฃ๐ eye don blur werey say ah ah

But fr if you pull up to my crib like this with ya squad ainโt going no where bro. My squad gon pull and we settle things ๐๐

@NaijaSoftBoy

wahala dey o๐

Dem fk up, if u dey live dis kin lifestyle, dey always lock ur door cus no be all ur neighbors go like u

@mide_io This is wrong o

Always lock your door when smoking or playing loud music ๐ถ infact always lock your door at all times

Gege say gege ( a perfect timing)๐๐๐

ayebo ayeba, somebody call the Popo ๐

Obviously na somebody call the popo as songโs says๐๐๐

@Emmyifeoluwa13 Eweee ๐คฃ๐คฃ๐ญ

Popo don come ๐๐

No be officer wole be that?

๐๐๐๐

Omo ayebo ayeba, somebody don call Popo ๐๐

And they no fit lock door

Every lyrics said in that video just complements the situation๐๐๐๐

Aye Bo Aye Ba ๐

Na my town this shit happened ๐๐

Why you go leave your door open


