Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Perfect song for the scene😂
118,526 просмотров • 7 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 39

Somebody call the popo 😂

Definition of red handed 😭

Abeg engage me today bro .

this video dey muzz me til this day 😂😂

😂😂😂

Why you no go close door😂😂

Dem slow gan

Dull boys ni, I go flush everything for toilet and nothing go happen

E easii to just talk

When police begin open person door enter?

@Emmyifeoluwa13 Lmaooooo 😭😭 Why would you even leave your door open like that

Them first carry the Ashe plate 🤣

Wtf 😂😂😂 ayebo ayebaa somebody call the popo And popo don come already

@mide_io How una they do the badt thing and una know lock una do, no be mumu be that

Why do I feel like this happened somewhere in Tanke ilorin? 😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣

Kill them kill them kill them 😄

Bro 😭

Old but gold, kpais me all day

Magba ojue 🤣😄 eye don blur werey say ah ah

But fr if you pull up to my crib like this with ya squad ain’t going no where bro. My squad gon pull and we settle things 😂😂

@NaijaSoftBoy

wahala dey o😂

Dem fk up, if u dey live dis kin lifestyle, dey always lock ur door cus no be all ur neighbors go like u

@mide_io This is wrong o

Always lock your door when smoking or playing loud music 🎶 infact always lock your door at all times

Gege say gege ( a perfect timing)😁😁😂

ayebo ayeba, somebody call the Popo 😂

Obviously na somebody call the popo as song’s says😂😂😂

@Emmyifeoluwa13 Eweee 🤣🤣😭

Popo don come 😂😂

No be officer wole be that?

😂😂😂😂

Omo ayebo ayeba, somebody don call Popo 😂😂

And they no fit lock door

Every lyrics said in that video just complements the situation😂😂😂😂

Aye Bo Aye Ba 😅

Na my town this shit happened 😂😂

Why you go leave your door open
Похожие видео
The song is perfect 💙😂 #LMSY #ลูกหมีซอนญ่า #charlottefolk
ᵖˡˢ ruth 💖
15,251 просмотров • 22 дней назад


