Loading video...
Video Failed to Load
Person wey dey use Camry wan teach me forex 💔
33 Comments

Nah @Habbyforex_ I blame 🤦🏽♂️

Omo that Guy dey rage bathe you ni oo 😭

Emma self. 😂 you enter person house first thing you shout na “Gold sell na 😂 😂”

You don go para for your babe make Dey feed you

´I like the fact say you know say na red'

Help me ask kid baby Watin e mean by life na Babcock for over Sabi aunty 😂😭

Nah this guy wan learn am 😂😂 on a eke day 😭😂🔥

Na me be market 😂😂😭

Any amount you fit lose

You no go shake Fx with two hands ke.

i like the fact you know say na red

😂😂😂😂😂

Hahaha 😂, show chat your chat 💬

Carry am go up back😂😂😂

You done them life

Immediately i see this emma fx I go just burst laff

You no go put two hands for EmaFx

"you no go put two hand ?"

😂😂😂

"I like the fact say u know say na red", Emma too funny🤣.

@Zac_Shan 😂😂

Raigebait ham sharp

@bigpapit0 See babe and accountability Omo

Rage bait 😁😁

Gold sell nah 😂

Wwerey Crazy kombo bro 😂😂

Wwww Emmy fx 😂😂

Who dey shout haeeeeeeee for back ground 🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Retest don reset you 🤣🤣🤣

You dey rage bait me 😂😂😭😭

Camry fit still print pips 😭

Are you are you, u dey Rage bait me? 🤲😂😂

😂😂
