Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Pete Edochie eye blur immediately ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐
237,904 Aufrufe โข vor 8 Monaten โขvia X (Twitter)
68 Kommentare

Thereโs no coming back from this ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

๐๐๐๐๐๐๐๐ em don enter with two leg

Aswear ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐

With all the wisdom? Even Pete Edochie Dey loose guard ?

Lol

That's why it's good to be calming down

Lmao ๐๐๐ e shock am

E use anger spoil sweet lie

Honestly person wey for calm down

๐๐๐๐ all en voltage quench once

I swear ๐๐๐๐๐๐๐๐๐

It was then that he knewโฆ

Lmao he has fvcked up

๐ค๐ฝ๐๐

My guy steeze in de gutter

๐๐๐๐๐๐๐

๐๐๐๐. I went to Onitsha to buy baby items for the motherless babies ๐ญ๐ญ๐ญ.

๐๐๐๐๐๐๐ em head no give am

Yea, na why em eye first blur ๐๐

@Babangida1026 Very humiliatingโผ๏ธ Some men are evilโผ๏ธ He even walked away after being caught โผ๏ธ๐ณ๐

@Babangida1026 It's just a movie abeg

@HeDontMakeNoise He also lost his tongue. ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

@HeDontMakeNoise Em know say e don Jones

@HeDontMakeNoise I swear. Him sabi. ๐๐๐

Flask now na 45k

50k

You can imagine And those ones then might be better than the ones now

Old nollywood was really goated ๐คฃ๐คฃ

The best

Blur blur blurship ๐ Chai

Lmao ๐๐๐๐

Omo so our legend self dey run street that year lol ๐๐๐

Yes Na ๐๐๐๐๐๐

๐ญ๐ญ๐ญ๐

Em cup don full

Legend don fuckup. Please call shaggy ASAP.

Lmao wetin shaggy wan do

@dr_prognosis Help am gaslight the woman even when evidence dey.

@dr_prognosis ๐๐๐๐๐๐๐๐

With all the wisdom? Even Pete Edochie Dey loose guard ?

Fvck up na General market

lol ๐ Wonders

Lmao it will never end

lol honestly ๐๐, he cast the game cut 1

He can reverse it with the flask is in his office

lol Abi

๐๐๐๐๐ this is why you have to be cautious of your utterances when angry.

I have this property for sale

He go explain tire

Dem no Dy tell person

But wait ooooooo. Flask = #5000 How far down has the giant fallen.

That Gehgeh na mumu goat๐ญ

These are actors cause what????๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Lol

Anger is not good ๐๐๐

I heard he walked out and never returned as his wife is still waiting for him to come back so they can finish what he started

Too much talk leads to cast ๐ ๐คฃ

Baba didn't see it coming ๐

๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ๐คฃ

Na him still open up to his wife๐๐๐๐

Omo ๐๐๐๐

Em go lie run today

No be small suffer we dey suffer

Mess up๐

๐๐๐๐, omo wtf

Em fall hand

That one choke am ๐๐

Swears
รhnliche Videos
And here comes Pete ๐๐๐๐
KOBra ๐ด๓ ง๓ ข๓ ฅ๓ ฎ๓ ง๓ ฟ
187,089 Aufrufe โข vor 1 Jahr
