Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Pete Edochie eye blur immediately 😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂
237,904 görüntüleme • 8 ay önce •via X (Twitter)
68 Yorum

There’s no coming back from this 🤣🤣🤣

😂😂😂😂😂😂😂😂 em don enter with two leg

Aswear 🤣🤣🤣😂

With all the wisdom? Even Pete Edochie Dey loose guard ?

Lol

That's why it's good to be calming down

Lmao 😂😂😂 e shock am

E use anger spoil sweet lie

Honestly person wey for calm down

😂😂😂😂 all en voltage quench once

I swear 😂😂😂😂😂😂😂😂😂

It was then that he knew…

Lmao he has fvcked up

🤏🏽😂😂

My guy steeze in de gutter

😂😂😂😂😂😂😂

😂😂😂😂. I went to Onitsha to buy baby items for the motherless babies 😭😭😭.

😂😂😂😂😂😂😂 em head no give am

Yea, na why em eye first blur 😂😂

@Babangida1026 Very humiliating‼️ Some men are evil‼️ He even walked away after being caught ‼️😳🙄

@Babangida1026 It's just a movie abeg

@HeDontMakeNoise He also lost his tongue. 🤣🤣🤣🤣

@HeDontMakeNoise Em know say e don Jones

@HeDontMakeNoise I swear. Him sabi. 😀😀😀

Flask now na 45k

50k

You can imagine And those ones then might be better than the ones now

Old nollywood was really goated 🤣🤣

The best

Blur blur blurship 😂 Chai

Lmao 😆😁😆😆

Omo so our legend self dey run street that year lol 😂😂😂

Yes Na 😂😂😂😂😂😂

😭😭😭😂

Em cup don full

Legend don fuckup. Please call shaggy ASAP.

Lmao wetin shaggy wan do

@dr_prognosis Help am gaslight the woman even when evidence dey.

@dr_prognosis 😂😂😂😂😂😂😂😂

With all the wisdom? Even Pete Edochie Dey loose guard ?

Fvck up na General market

lol 😂 Wonders

Lmao it will never end

lol honestly 😂😂, he cast the game cut 1

He can reverse it with the flask is in his office

lol Abi

😂😂😂😂😂 this is why you have to be cautious of your utterances when angry.

I have this property for sale

He go explain tire

Dem no Dy tell person

But wait ooooooo. Flask = #5000 How far down has the giant fallen.

That Gehgeh na mumu goat😭

These are actors cause what????🤣🤣🤣🤣🤣

Lol

Anger is not good 😂😂😂

I heard he walked out and never returned as his wife is still waiting for him to come back so they can finish what he started

Too much talk leads to cast 😆 🤣

Baba didn't see it coming 😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣

Na him still open up to his wife😂😂😂😂

Omo 😂😂😂😂

Em go lie run today

No be small suffer we dey suffer

Mess up😂

😂😂😂😂, omo wtf

Em fall hand

That one choke am 😂💔

Swears
Benzer Videolar
Sensitive content
Tears Dey my eye 😂😂😂😂
Alabi
119,526 görüntüleme • 11 ay önce
