Loading video...
Video Failed to Load
Pete Edochie sabi speak pidgin ke🤣
36 Comments

First time seeing uncle Pete speaking pidgin.

I’m surprised too🤣🤣

Anything way man do and Dem pay am. Nah work Even thief wat thief fowl sell am nah work him do. I no say make you go thief oh 😂

Comedic genius 😂😂

Even the pidgin be like English 😂😂

50k for 2005 Omo you don cash out

😂😂 this is hilarious

Guyyy🤣🤣

He say na Oputa panel😭🤣🤣🤣.. Justice Oputa is a legend in this field💯😅

Lawyer go carry me and you, go oputa panel, which in Nigeria 🇳🇬 can be feared like that, currently?

Oga no be better promise be this oo 🤣🤣🤣

@YulEdochie your father is good in all Conner 🤣🤣🤣

I've never seen Ebube Dike speaking pidgin English in movies before

Leave this nollywood for the people wey get am… but no they wan put body

He even shock me too self

First time too😂😂 Where you de see all these clips from sef

“Anything were man do were them pay am na work” 💯

Thb, this is my first time seeing him speak pigin

I've never seen this part of Ogalagidi. The humour in this clip has the capacity to cure High BP permanently in a minute 😂😂🤣🤣🤣

This Mr Ibu Dey act sha

I still remember this movie like yesterday 😆

One gen zee girl said he's not versatile enough, cause he doesn't kiss in movies 🤣🤣🤣

This movie na typical example of Nigeria politics 😭💔💔💔💔🤣🤣🤣🤣🤣🤣 When Pete Edochie no kill the person with him hand,he dey send Mr Ibu( 🕊️) since the woman na bad person,see as dem dey dear lawyers🤣🤣,so Lawyers been dey like god for naija B4 now🥺

This is so hilarious 😂 E even shock am lol

This was shot inside Mcdavos Hotel Enugu.

😱😱 I know he speaks Hausa because he grew up in Zaria..but I did not know that he speaks pidgin

@grok what's the title of the movie

Same here, I never hear am speak pidgin

Oputa panel 😁

Na lie….. Guy!!!! No be AI be this?😂😂😂

See as e hold the poison ✨️

Even the pidgin sweet like mad😂

@Andrechukwu14

Oputa panel? This movie was done between 1999 - ,2001

Nollywood movies and unnecessary sounds 😂😂

68,000
