正在加载视频...

视频加载失败

11,877 次观看 • 6 个月前 •via X (Twitter)

33 条评论

Yemmy Suleman 的头像
Yemmy Suleman6 个月前

He go still leave NDC b4 the end of 2026,I said it when he joined ADC too,Oga u can’t be tired oh,continue following him like goat🤣

Godson Iyiosa 的头像
Godson Iyiosa6 个月前

Na Benin boy be this Nothing you wan tell me

Temitope 的头像
Temitope6 个月前

E remain how una go tell market women that it’s no longer LP, not ADC anymore but NDP. Dem go swear for una 😂

NovapulseHQ 的头像
NovapulseHQ6 个月前

If Peter Obi enter DSTV, Omo we go still move

Bdwunmi 的头像
Bdwunmi6 个月前

@de_eritage 😅😅😅😅👍🏾

Abujafoodie 的头像
Abujafoodie6 个月前

😂😂😂

emmaonah 的头像
emmaonah6 个月前

You are too big and yet your fate is the poor governance of Tinubu? You are such a BIG man!

Abijo Segun 的头像
Abijo Segun6 个月前

E say na DStv 😂🤪🤣

Ex Seminarian 的头像
Ex Seminarian6 个月前

Person face de like gogota. Como here joor

Esan Babatunde 的头像
Esan Babatunde6 个月前

Eyes go clear before 2027.

Sesan Badmos 的头像
Sesan Badmos6 个月前

😂😂😂😂 All of una go Waka "tayad"

hameed 的头像
hameed6 个月前

Can't stop laughing 😆

D Beekeeper 的头像
D Beekeeper6 个月前

Lol 😆 🤣 😂

Ebere Akuechiama 的头像
Ebere Akuechiama6 个月前

Nobody beg you follow body. Stay where you de and collect your dollars share.

Ọmọ Alhaja 🇳🇬🇨🇦 的头像
Ọmọ Alhaja 🇳🇬🇨🇦6 个月前

Dem don dey confess

Deka_1❤️ 的头像
Deka_1❤️6 个月前

Ode Nsi! That’s who you are….

Vantex 的头像
Vantex6 个月前

🤡

Mohammed Bashiru 的头像
Mohammed Bashiru6 个月前

Nothing to tweet about their president 😆 🤣 😂 😹 na obi dis obi dat obi is obidient dat 😆 🤣 😂 😹 😆

danielx 的头像
danielx5 个月前

You have always been an atiku follower just like Kenneth okonkwo, no true Obidient will ever speak like you. It's in the blood and not in the pocket!!

JAMALJAMES 🦅 的头像
JAMALJAMES 🦅6 个月前

Nothing dey carry comot for ADC

Kelvin Leox O 的头像
Kelvin Leox O6 个月前

Okay oo Oga ur vote no matter for us obi no beg u nii

ODUDUWA 的头像
ODUDUWA6 个月前

who be dis fowl were dey claim Eagle go sit down if u like vote Tinubu if u like vote Atiku na ur own be that, na still we go buy fuel #1500 and above, if u see a place were no good u still sit down there? dem tie ur umbilical cord for there?

Chricente Ken  的头像
Chricente Ken 6 个月前

Thank you We don hear

Alli Olabisi 的头像
Alli Olabisi6 个月前

🤣🤣🤣🤣

Ventrip Tv 的头像
Ventrip Tv6 个月前

Paid fool .

Dauntles defence 的头像
Dauntles defence6 个月前

Nna gi by ONYE OSHI

Ventrip Tv 的头像
Ventrip Tv6 个月前

Pls list one scammed person.

Alabi I. Ayodeji 的头像
Alabi I. Ayodeji6 个月前

DSTV

onwura princewill 的头像
onwura princewill6 个月前

Who carried you Abi you carry yourself.

Abefe ❄️🍁 的头像
Abefe ❄️🍁6 个月前

😭

Gillavard D $ P 的头像
Gillavard D $ P6 个月前

🤣🤣🤣🤣🤣

Agujiegbe 的头像
Agujiegbe6 个月前

At your age ?

Ayoku 的头像
Ayoku6 个月前

Confirmed scammer and fraudulent

相关视频