Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Peter Obi or Tinubu?
46,627 Aufrufe • vor 3 Tagen •via X (Twitter)
33 Kommentare

Why your eye Dey shine like Tinubu own?

Na this type of content we want to be seeing. No be Everytime you go dey follow abazz mumu

How can you be like this and still choose to suffer like I don’t u get it

Alaye nah your new nich be this🤣🤣

You don come this man wetin you wan make i talk

@itzrealbaly you know wetin dey my mind

Omo 😢

I won't be voting any of these tow candidates, because to me non of them has a tangible orientations regards to better civil rights, they both make social media brag about how would do, unfortunately they will not. Nigerian are tired of hearing regurgitating manifestoes.

Seun

You no serious aje! Everybody wey u interview for this video, all na less than 30 years old. Just dey play

Na Peter Obi o

you jus dey set these nggas up lmao

So you no rate atiku?

VeryDarkMan

@aproko_units You for just stick to your copy and paste, this your new step no go favor you at all 😤

So guy u dey bleach?

Where tinibu dey mk i personally kill am for Nigerians

U don start street interview

Seun you and that first boy resembles, same facials, same brain 🧠

Na this one be your content now??

Original content shii

Michael Jackson

Come my area we have a lot to tell you

Me

U for help me slap that boy wey talk tinibu or just share him address

The second guy life just frustrate.

See as you and that first guy resemble 😂

E no go better for Seun for this life

Obi straight

@waggydey4you This one wey don get sense

He doesn't have any to offer 😂😂

Let's not debate this, Tinubu will enter ...

tell us your own
