正在加载视频...

视频加载失败

PH slangs VS Benin slangs

53,352 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

Kakulu 的头像
Kakulu1 年前

FOR BENIN "How you dey" and "How you take dey" no be the same. One na care, the other one go determine if you go collect or not.

Kakulu 的头像
Kakulu1 年前

For Benin "Wetin sup' and "wetin dey sup" are not the same. One na question, the other na gba gba intro

Chiefpriest_pizano 的头像
Chiefpriest_pizano1 年前

Benin people go say Afa Make we gada reach front

DearFeeling 💏 🫥 𓃵 的头像
DearFeeling 💏 🫥 𓃵1 年前

If you hear (Dey with me )no wahala, but nor follow am go far But you see ( day with that man) just dey call your mama dey cry

Brigadier 的头像
Brigadier1 年前

For SW, na your mama go just dey collect. Every slang, na mama dey collect. Your go hear 'Ogun wan kill your mama?' 'Ab' ógùn fe pa'ya ẹ ní? '

Grand Pa👴👴👴 的头像
Grand Pa👴👴👴1 年前

If una no sabi waffi slangs nai be say Una neva hear Warri pigden slangs.

Anti-Superstitious Reasoning 的头像
Anti-Superstitious Reasoning1 年前

Ph slangs na just baggers slangs

Mr Leeey 的头像
Mr Leeey1 年前

AMA, na Igbo language not a slang.

BIG VIBE 的头像
BIG VIBE1 年前

This guy no rep pH well

BIG VIBE 的头像
BIG VIBE1 年前

HOW E BE mean plenty thing

相关视频