Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Phone conversation between a lady and a guy negotiating price for a one night stand has got people talking. Gbam, smooth transaction make money enter that’s the important thing 🤷😂
257,619 görüntüleme • 4 ay önce •via X (Twitter)
35 Yorum

Omo, which day dem go prize me like this? My money no kukuma plenty.. 3noodles 1egg and coco samba… then 500 transport.. Use me as you want

Dem price me like this i no gree do h00kup?

As long as you don't steal or kill, any hustle is valid.

Man don Dey do hookup? Abi na content? Why una no quickly drop update na

Make this become popular.. I don make am be that o 😂

Omo the way they were discussing prices calmly, you’d think na business proposal 😭😂

Shame no dey again o Baba God, sound the trumpet

The guy should have started at N500k and then peg it at N300k last. If those Eko Signature babes can bill N750k, why can't a man bill N500k, considering all the pumping he will be doing?

Mae una help me ohh 😂😂😂

30k too much abeg..Wetin special for there? He put gold there?

This is not a content o, it’s very real. I’ve a guy that gives hookup girls to men and women ans women also make request for men that will over drill them too. It’s very real

Shey she die ni? I like intentional woman, 9-5 women can’t bag that guy the way his sounding. 😂😂😂 🏃♂️🏃♂️ make una no start that flipping of roles trend again o

This one don day in the mood 🤣

Dem full hook up sites na, but this one wey dey collect 20k to do everything and last 1hour na vex and hunger oo

Men hookup cheap pass woman o 😆

If na she,she go gree for that kind price Men cheap o….girls no dey gree collect anything lower than 50k for overnight

Why men hookups Dey cheap like this sef 🤦♂️

They say my guy for lagos told me, what some guys do in lagos na once I shout Jesus Christ 😂😂😂😂

30k?!!! The boy no sabi him value sha 🤦🏾♂️

@OneZeddicus @Tunde_Blakcfc come outside you fraud, you think say i nor go sabi your voice 😂

Where dem dey register before Konji kill me oo

😂imagine say we lash finish , woman con ask call your acc number for me , tarrrrggh

I’m not cheap o…if i pity you i collect 50k

At least now life is balanced, 50-50. Anyone who needs it should pay. If a woman needs it, she pays. If a man needs it, he pays. The equation is balanced.

At least there was no 'premium breakfast' afterwards. Pure business! 💼🥂

20k for 1hr , boy you go die , fuck Dey kill pass hunger .

Boys wey go do M free

Make them book me abeg, me na lambo i wan de collect, i de last 4days.

Ahh that sounds like my bestie’s voice, why didn’t he say he needed money?

I Dey last well B like I go start dis work

The ego in her eyes just because she is trying to play a man’s role 😂 😂 this is the position so many Nigerian women wish to be

Omo

So @Sxrrywho you no know your worth 💔

She no even rate me, she Dey rate me like bread but make I just do this one for her like that

Moments when you reflect on the fact that your sisters are not embarrassing you online.
Benzer Videolar
Sensitive content
Phone conversation between a lady and a "who cup" guy she wanted to book overnight 👀
Oyindamola🙄
80,618 görüntüleme • 2 ay önce
