正在加载视频...

视频加载失败

Phyna leave elderly women alone, this is your next opponent.

430,278 次观看 • 10 天前 •via X (Twitter)

34 条评论

VOLTAGE 的头像
VOLTAGE10 天前

You sef go fight VDM leave story

Ambassador 的头像
Ambassador10 天前

DJ Nipple will strangle her alive 😭😭

Rawllings 的头像
Rawllings9 天前

Okay make you first fight VDM!

Believe💪 的头像
Believe💪10 天前

Make dj nipple sef go and fight phyna coach, if she no no d!e before end of round one, make i know wetin cos am

R€M£DY 的头像
R€M£DY9 天前

If dem set dis girl with Carter omo she go knock Carter down no doubt am

PLUTOSKI🎿🤑 的头像
PLUTOSKI🎿🤑9 天前

Stand you and VDM…that would be better 😂😂😂😂😂😂

Miguel 的头像
Miguel9 天前

@dominic_sajo Only you said Phyna is f!ghting older ladies only you want her to f!ght DJ DIMPLE is Dj DIMPLE not older lady ?

Emmax 的头像
Emmax10 天前

Were you not seeing all the bragging that Nkechi was doing all this while...on how she will beat phyna, that's were the challenge come from. Stop all these.

Queen c ong 的头像
Queen c ong10 天前

You too find who u go fight u won trend with phyna grace 😆🤣😂

Shiwa-Soft 的头像
Shiwa-Soft9 天前

Why you never stage with VDM na

Blossom Comfort 🇳🇬 的头像
Blossom Comfort 🇳🇬10 天前

Dj dimple go kill phyna no be mouth 😂 Make she no try am

kuzzy 的头像
kuzzy10 天前

Even Carter efe 🤣🤣🤣 Make e fight Lumber nation I wan check something 🤣

Jamie 🌐 🔌 的头像
Jamie 🌐 🔌10 天前

You and carte efe when??

Thinkyy ⏱⏱🧭🧭🧭🧭🧭 的头像
Thinkyy ⏱⏱🧭🧭🧭🧭🧭10 天前

Even This lady one go beat Carter efe 🤣🤣

Layomi Ebunlomo 的头像
Layomi Ebunlomo9 天前

Nah mortuary straight 🤣🤣🤣

YAMI-SMM 🪐 的头像
YAMI-SMM 🪐9 天前

mo ku ooooooo

Koonlay 的头像
Koonlay9 天前

una wey dey tell am to fight VDM, una never know after all this while say if this guy enter ring with VDM he go first comot him shorts open yansh make VDM give am better doggy, this stupid boy is in love with VDM😂

Emmax 的头像
Emmax10 天前

I challenge you @DeeoneComedian go and fight VDM I swear I will do anything you ask. If you win him 😂😂😂

Pumakorex 的头像
Pumakorex10 天前

Dem say @fekomi Dey fix bad teeth If Djdimple wire phyna correct 4 Walai dem no go see those teeth’s fix 😂 😂😂

👻 的头像
👻9 天前

Egbon you no get girlfriend wey you fit say make she fight this one ?

Mayweather of Lagos 的头像
Mayweather of Lagos10 天前

We want u and VDM fight nor b Cho Cho. Mak VDM spread ur lip with blow for us

Ser PERCY📊 的头像
Ser PERCY📊10 天前

dj ddimple will beat you tho.

Tunde Balogun 的头像
Tunde Balogun9 天前

You wanna kill phyna?

Caskele 的头像
Caskele9 天前

If phyna will fight her, Dee-one will fight VDM it's very simple

™Black Mufasa🧢 的头像
™Black Mufasa🧢10 天前

Forget phyna, Even you, dee-One, this lady go knock you out. Na only mouth you get🤨

Obi 的头像
Obi10 天前

Come make you and verydarkman fight 😂😂😂

Grandpa Frank 👴 的头像
Grandpa Frank 👴9 天前

When you go fight VDM?

No Apology 的头像
No Apology9 天前

No long talk Oga make dem set u nd VDM fight

Nasa 的头像
Nasa10 天前

Make you and VDM fight if na so

GiftedAds 的头像
GiftedAds10 天前

Round 1 she go kpai phyna

DoubleZee 📈 的头像
DoubleZee 📈10 天前

Dimple go bury her ASAP😂

Samuel Oluwaseyi 的头像
Samuel Oluwaseyi10 天前

You can you fight this lady?

New Nigeria 的头像
New Nigeria9 天前

This lady will beat Phyna, portable Carter Efe, speed darlyton and Nkechi blessing combine.

Queeneth Obikeze Nwanyieze. 的头像
Queeneth Obikeze Nwanyieze.9 天前

This one go remove all her teeth , she no go try am 😂😂

相关视频

Leave women tf alone
0:35

Sensitive content

Leave women tf alone

iza

1,555,478 次观看 • 3 个月前

She’s absolutely right. LEAVE WOMEN ALONE!
4:07

Sensitive content

She’s absolutely right. LEAVE WOMEN ALONE!

Bl💓ck Barbies

144,345 次观看 • 9 个月前