Video wird geladen...

Video konnte nicht geladen werden

Zur Startseite

Phyna leave elderly women alone, this is your next opponent.

430,278 Aufrufe • vor 10 Tagen •via X (Twitter)

34 Kommentare

Profilbild von VOLTAGE
VOLTAGEvor 10 Tagen

You sef go fight VDM leave story

Profilbild von Ambassador
Ambassadorvor 10 Tagen

DJ Nipple will strangle her alive 😭😭

Profilbild von Rawllings
Rawllingsvor 10 Tagen

Okay make you first fight VDM!

Profilbild von Believe💪
Believe💪vor 10 Tagen

Make dj nipple sef go and fight phyna coach, if she no no d!e before end of round one, make i know wetin cos am

Profilbild von R€M£DY
R€M£DYvor 10 Tagen

If dem set dis girl with Carter omo she go knock Carter down no doubt am

Profilbild von PLUTOSKI🎿🤑
PLUTOSKI🎿🤑vor 10 Tagen

Stand you and VDM…that would be better 😂😂😂😂😂😂

Profilbild von Miguel
Miguelvor 10 Tagen

@dominic_sajo Only you said Phyna is f!ghting older ladies only you want her to f!ght DJ DIMPLE is Dj DIMPLE not older lady ?

Profilbild von Emmax
Emmaxvor 10 Tagen

Were you not seeing all the bragging that Nkechi was doing all this while...on how she will beat phyna, that's were the challenge come from. Stop all these.

Profilbild von Queen c ong
Queen c ongvor 10 Tagen

You too find who u go fight u won trend with phyna grace 😆🤣😂

Profilbild von Shiwa-Soft
Shiwa-Softvor 10 Tagen

Why you never stage with VDM na

Profilbild von Blossom Comfort 🇳🇬
Blossom Comfort 🇳🇬vor 10 Tagen

Dj dimple go kill phyna no be mouth 😂 Make she no try am

Profilbild von kuzzy
kuzzyvor 10 Tagen

Even Carter efe 🤣🤣🤣 Make e fight Lumber nation I wan check something 🤣

Profilbild von Jamie 🌐 🔌
Jamie 🌐 🔌vor 10 Tagen

You and carte efe when??

Profilbild von Thinkyy ⏱⏱🧭🧭🧭🧭🧭
Thinkyy ⏱⏱🧭🧭🧭🧭🧭vor 10 Tagen

Even This lady one go beat Carter efe 🤣🤣

Profilbild von Layomi Ebunlomo
Layomi Ebunlomovor 10 Tagen

Nah mortuary straight 🤣🤣🤣

Profilbild von YAMI-SMM 🪐
YAMI-SMM 🪐vor 10 Tagen

mo ku ooooooo

Profilbild von Koonlay
Koonlayvor 10 Tagen

una wey dey tell am to fight VDM, una never know after all this while say if this guy enter ring with VDM he go first comot him shorts open yansh make VDM give am better doggy, this stupid boy is in love with VDM😂

Profilbild von Emmax
Emmaxvor 10 Tagen

I challenge you @DeeoneComedian go and fight VDM I swear I will do anything you ask. If you win him 😂😂😂

Profilbild von Pumakorex
Pumakorexvor 10 Tagen

Dem say @fekomi Dey fix bad teeth If Djdimple wire phyna correct 4 Walai dem no go see those teeth’s fix 😂 😂😂

Profilbild von 👻
👻vor 10 Tagen

Egbon you no get girlfriend wey you fit say make she fight this one ?

Profilbild von Mayweather of Lagos
Mayweather of Lagosvor 10 Tagen

We want u and VDM fight nor b Cho Cho. Mak VDM spread ur lip with blow for us

Profilbild von Ser PERCY📊
Ser PERCY📊vor 10 Tagen

dj ddimple will beat you tho.

Profilbild von Tunde Balogun
Tunde Balogunvor 10 Tagen

You wanna kill phyna?

Profilbild von Caskele
Caskelevor 10 Tagen

If phyna will fight her, Dee-one will fight VDM it's very simple

Profilbild von ™Black Mufasa🧢
™Black Mufasa🧢vor 10 Tagen

Forget phyna, Even you, dee-One, this lady go knock you out. Na only mouth you get🤨

Profilbild von Obi
Obivor 10 Tagen

Come make you and verydarkman fight 😂😂😂

Profilbild von Grandpa Frank 👴
Grandpa Frank 👴vor 10 Tagen

When you go fight VDM?

Profilbild von No Apology
No Apologyvor 10 Tagen

No long talk Oga make dem set u nd VDM fight

Profilbild von Nasa
Nasavor 10 Tagen

Make you and VDM fight if na so

Profilbild von GiftedAds
GiftedAdsvor 10 Tagen

Round 1 she go kpai phyna

Profilbild von DoubleZee 📈
DoubleZee 📈vor 10 Tagen

Dimple go bury her ASAP😂

Profilbild von Samuel Oluwaseyi
Samuel Oluwaseyivor 10 Tagen

You can you fight this lady?

Profilbild von New Nigeria
New Nigeriavor 10 Tagen

This lady will beat Phyna, portable Carter Efe, speed darlyton and Nkechi blessing combine.

Profilbild von Queeneth Obikeze Nwanyieze.
Queeneth Obikeze Nwanyieze.vor 10 Tagen

This one go remove all her teeth , she no go try am 😂😂

Ähnliche Videos

Leave women tf alone
0:35

Sensitive content

Leave women tf alone

iza

1,555,478 Aufrufe • vor 3 Monaten

She’s absolutely right. LEAVE WOMEN ALONE!
4:07

Sensitive content

She’s absolutely right. LEAVE WOMEN ALONE!

Bl💓ck Barbies

144,345 Aufrufe • vor 9 Monaten