Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Phyna's entrance. Na wa o
180,101 просмотров • 3 дней назад •via X (Twitter)
Комментарии: 17

I don like this phyna o I like her style 😂so professional

So na this gig Ashemushy abi wetin be her name be wan steal from Phyna? Lol.. That girl really wicked sha.

Phyna sabi this thing fr 💥💥💯💯

This entrance warrant winning sef 😂

😂 omo Person wey talk under this vid dey kill me, plus who be the werey wey dey follow her up n down 🤦♂️

This female fight is the best

Last last it wasn't a waste of Aura

Phyna Phyna wahala por 😂

She carry this jorji girl

Nor be small thing oo

No be this jorji girl accuse poco wrongly, what the hell, @phyna no just wan get sense, poco is in a life or death kinda situation and you are up with his tormentor, if UK discharge poco and he no sue this girls I go too vex

Two olosho

olodo use afro-fl0p artist for entrance , all of them na the same thing.... no more way for all these t@lentless olodos ... siri play olodo uprising by dammy krane 🔥

Na so

No be dis bae wey put poco behind bars?

This security man nah the catholic church own ?

Na she dey sing so
