正在加载视频...
视频加载失败
‘pirates of the caribbean 🚁
30 条评论

No style wey this guy never do to promote this song. Later una go say na stream farming.

Your creativity mad bro 🔥 But walia u don spend better money for PR like this oo 😭😂

You bad. Was just smiling watching this.

Clean, creativity at its peak 👏👏

One artist wey north get in how many years una no wan let us hear world again.

Na this baba I pity pass in your crew

Brooooo CREATIVITY DEY LEARN FOR UR SIDE

Amazing music w/Northern tun...so impressed to see music like dis 🫶🏾

Water cannot kill a man on top water 👽😂😂you get mind

na Andoni people act this one 😂

Creative But what is the whole idea of using different characters on just a single song or will you join all these series and make it a whole video for Soyaiya?

@firstklaznews You too bad nw

Bro parents must be rich or something cos how many videos now

Nice. Tell sumsa to be adding a little grains when color grading to give it that filmic texture.

Creativity 👏🏾🙌🏿♥️

You bad !

This is a lot of stuffs brotherly ! 🚀

You go take the industry by storm soon 👌

I admire the creativity Take your flowers 💐

Tuff boy 🚁

Beautiful North 💯🔥

Creativity at peak

Omo, you don really spend for PR O Mad respect, bro 🔥

Creativity dey always cry for your matter

Proud abj boy rn

Your PR videos are on another level 🔥🔥

Make una no lie, Firstklaz too good 😊❤️

Creativity 🙌🏽🙌🏽🙌🏽

Firstklaz citizen 🔥✌️

Creativity wan kill you
