Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Plan work ๐๐๐
516,705 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
35 Kommentare

This is a very useless skit. God will punish the content creator and those promoting this rubbish. All of una dey craze

Chibuike is just a disgrace to both men and women... ๐ฉ๐ณ๐๐

This guy been dey my lodge for st Jude lodge for ifite oooโฆ Happy heโs doing well.

Him to the friend:

No carry this fb nonsense come here again o, last warning!

The guy funny ooo he won enter again he dey sing love song ๐ mumu

this boy foolishness no be here, he say na "another prank" ๐๐

Who else saw what the girl on blue gown did with her ass to the camera

watin be that wey e dey sing?

Angry what?๐ญ๐ญ

I wasted this much data to see this shiii?!! Man I fuvked up big time

Facebook standard skitโฆvery unfunny๐ข

Relationship among our Genz gives me concern everyday...They hardly gets true love anyways they will manage themselves.

You guys just subtly promoted rape.

I still the find where I go begin laugh.

E no reach 7 times na, abi no be 7 times the Bible say a man shall fall and rise up again?๐๐ You're a faithful man my brother

Na useless skit but I laugh oh ๐

@Awesomecontent0 Celine Dion suppose Sue this werey ๐๐

The endโฆ isnโt that grape? Yโall need to stop laughing and enabling grape jokes. Itโs so damn disgusting! ๐คข

When will I laugh

If you no follow signs you go see wonders ๐ญ๐ญ๐๐คฃ๐

In my life I have seen a lot of stupid skits, but this my friend is stupidier that most.

Once bitten twice shineโ Twice bitten never shineโ ๐

Stick to one women, your guy say na lie and now he lost both of em' ๐

@Awesomecontent0 Chibex fall our hand

Nah that song part dey vex me ๐๐

Werey de sing ๐๐ญ

Continue using your friend as bait she go take the guy then your eye go clear

The guy just dey chop L๐๐

The skit Dey reduce my iq

Wich kind rubbish I watch now?

You dey use banana they test monkey lol

Very funny haha.

Chibex so you never stop to dey cheat even after you don marry๐๐

You go Dey trust man!! Adam๐๐
รhnliche Videos
When installment plan reach everywhere๐๐๐๐
Friendly Guyyy
11,173 Aufrufe โข vor 4 Monaten
