Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
Plan work 😂😂😂
516,705 просмотров • 2 месяцев назад •via X (Twitter)
Комментарии: 35

This is a very useless skit. God will punish the content creator and those promoting this rubbish. All of una dey craze

Chibuike is just a disgrace to both men and women... 😩😳😂😂

This guy been dey my lodge for st Jude lodge for ifite ooo… Happy he’s doing well.

Him to the friend:

No carry this fb nonsense come here again o, last warning!

The guy funny ooo he won enter again he dey sing love song 😂 mumu

this boy foolishness no be here, he say na "another prank" 😂😂

Who else saw what the girl on blue gown did with her ass to the camera

watin be that wey e dey sing?

Angry what?😭😭

I wasted this much data to see this shiii?!! Man I fuvked up big time

Facebook standard skit…very unfunny😢

Relationship among our Genz gives me concern everyday...They hardly gets true love anyways they will manage themselves.

You guys just subtly promoted rape.

I still the find where I go begin laugh.

E no reach 7 times na, abi no be 7 times the Bible say a man shall fall and rise up again?🙄🙄 You're a faithful man my brother

Na useless skit but I laugh oh 😂

@Awesomecontent0 Celine Dion suppose Sue this werey 😂😂

The end… isn’t that grape? Y’all need to stop laughing and enabling grape jokes. It’s so damn disgusting! 🤢

When will I laugh

If you no follow signs you go see wonders 😭😭😂🤣😂

In my life I have seen a lot of stupid skits, but this my friend is stupidier that most.

Once bitten twice shine❌ Twice bitten never shine✅ 😂

Stick to one women, your guy say na lie and now he lost both of em' 😜

@Awesomecontent0 Chibex fall our hand

Nah that song part dey vex me 😂😅

Werey de sing 😂😭

Continue using your friend as bait she go take the guy then your eye go clear

The guy just dey chop L😂😂

The skit Dey reduce my iq

Wich kind rubbish I watch now?

You dey use banana they test monkey lol

Very funny haha.

Chibex so you never stop to dey cheat even after you don marry😂😂

You go Dey trust man!! Adam😂😂
