正在加载视频...
视频加载失败
Plantain leaf soup?
125,887 次观看 • 1 天前 •via X (Twitter)
29 条评论

Poverty na b@stard sha

Poverty go make you discover new ideas 😩😩😩

has a lot of carbon what ??

The state of that baby is more concerning 😟

Una see weitin Tinubu won turn all of us to?? How much is ugu being sold???? Hello?? Get down

See wetin Tinubu cause. I saw one using elephant grass as spinach

Nothing wey Igbo people no fit chop 😫

Damn!! I first saw this dude make (plaintain peel soup) now see, Tinubu don turn pple to herbivores 🙆🏾🤦🏾😂 Tinubu!!!!!!!!!

He don reach this level? Human being don dey drag leaves with goat

This is heartbreaking 💔

Did I just hear her say carbondada da oxide??

Plantain leaf soup? I never hear this one before o 😂

Omo I never hear plantain leaf soup since dem born me 🤮🤮

Poverty na bastard and must be treated as a crime.

Plantain soup ogede 😂💔

One day una go chop waitin go kpai una for this app.

Very nutritional 🤢🤮 Tinubu you do this one 🤝

See malnourished children self.

Watin be dis God

As long as she no kpai . then its a good meal

Wow! Preparing for next year in case things goes wrong in the elect...

Which kind sufferness be dat Omoooo🥺

Cabotherdioxide

What did I just watch😳

Omoo💔

Na because of this your special recipe, na why that pikin Dey look like that . Alhamdulilah Please I’m not judging but make we try love and save our self . Like I said it’s not like I’m better o but may God help us all ….. This how they control us

MasterChef Nigeria is getting out of hand. What kind of premium organic recipe is this?

But when sapa hit ur enemy everything eay u see ma food. I remember back in the 90s when life hit us like say tomorrow no dey. We dey cassaver leaf do soup. Chai.

Suffer n smilling 😢
