Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Played at the village church today❤️.
59 Kommentare

Dem nearly give offering finish before u see key to use 😭

Go away😭

😂😂😂

See the side eye wey the drummer give you 😭😂

He should Gerrout jhor, person wey I sabi play drums pass Dey side eye me😩.

You sef use 2 years transpose, he suppose throw you stick ni.

them don almost share the grace before you start to play 😭

I had found the key since, na the button no dey press😭.

So cos your church never do plaster and paint e don turn village church 😂😂 okay o

I’m in the village….

Why ?

😂😂😂

Pastor don do benediction finish 😭😭

Haew chim😭

😂😂

You be transpose warrior, you still use 5 hours find key 😂😂

@prinxszn Chaii

Girls that play instruments >>>>

>>>

Me wey no fit play without transpose, I go just use c dey go 😂

Can you please help me fill out this quick survey?

Try to find the first note and hummm it for a bit till you find the key.👏🏽

I know how to find key, I promise😭. It was the button that wasn’t just pressing.

😂😂 Yeah I noticed that. You did good within the time you played btw 🤝🏾😂

Dem no use loop now ooo. Come my church.

Where this my church wan see loop? We no even get mixer😭.

@CfcEnzoFc Mixer na the least of una worries

@Elo_nicholas 😂😂😂. Una dey talk ooo

I’ll learn this instrument no matter what

Amen ooo

😭 Learnt a little but I stopped. I’ll go back to it

Please do

Bombastic side eye

I personally feel looking for the perfect key on a keyboard is a lot of brain work, it's not easy 😅

I got the key in the first few seconds ooo but that transpose button was just hard to press😭

That's really nice

I really think people that play keyboard are very very smart.

Come let me teach how to play in all keys 🎹 my dear

It's easier to find a key using the cycle of fifths or thirds. Learn your majors and minors on all 12 keys and you'd never have to waste time finding your root note or transposing.

Nice chord progressions and really great ears catching the key. I have to run a chromatic scale to catch keys.

This person is different from the one on the DP. Or have you transposed to another person?

Me wey no wan wait for youth meeting go don reach house before you find key.

It funny how before you could finish the transposing, the song don end 🤣 Life of a keyboardist

lol if wan boy wan spoil your life now , make he just change your phone , lodge you 2 months , you go first delete all these post , con start with don’t date broke men hehehe 😂 everywhere go first blur for your followers wey dey comment section

Nice (some upgrade) 1. You learnt from a poor keyboardist.. 2. Always play by the ear✋ 3. (if you don't want to be mid) Learn not to transpose. (watch kirk Franklin old videos e. g cry) 4. Use g- flat, A or B flat (without transposing)

See the kind eyes dey the drummer take look now "na when song finish you find key"

The bombastic side eye from the drummer says everything 😂

The way u look the Person way end the song after u come back from ur transpose journey, them end song abruptly... I feel what u felt

Fraud

As soon as you find key.... Song finish 😊. You are doing well

That thing dey painnnnnn

Haha. Find better ways of identifying keys. I'm sure you will

Your favourite artist na offset?

Why are they roasting you in the comments😂😂😂

The kind eye the drummer guy use look you sha 😭😂

Next time Run a full scale of the notes including the flats and major from the lower octave of the keyboard. Low octave gives you a better clarity. @Elo_nicholas

Tip for next time, find your key before transposing. Make sure the transpose is on "0" then count the number to where that key is, much faster

you almost no see key😭

Look at her skin dawg >>>>>


