Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Playing that 6ix and 6uffdaddy record that may never be released.
13,127 görüntüleme • 11 gün önce •via X (Twitter)
27 Yorum

Give me a song like "Respek on my name " again I play it everyday

6Way the only way. Original Swaggalomo P. ♿️💎🔥

6ix wayy

Drop Warri 2 LA

Swaggalomor! Abeg release am nah! The jam tight o!

Omo swaggalomor i no sure say u get choice for this matter oo JD’s go strike if u no release ooo 😂

6ix way❤️🔥

6ix🔥🔥🔥

Why epa????

Hard

@yung6ix if you no drop this gbedu we go find you come L A or anywhere you Dey oo

Swaggerlomo this one hard.

6ix even even if the song no go Comot, make we still enter studio.. Abeg na

Sawgalormo please 🙏 kindly release this hit.

Better release that shit south × west collab

i go unfollow u if u no drop am this night gan.

Sharp

Drop am chairman. Watin deyy sup

@6uff_ when? 🙏

Make una use am sow agbada

You drop am come take am down again

Drop it Sixxxxxxxx

Why is such an amazing song never dropping

You think I'll beg you. 😒

Why you de do like this na? Drop this joint na

The verified swagalomo 💯

Why e no go drop ?

