正在加载视频...

视频加载失败

please & abeg. 😔❤️

553,367 次观看 • 1 年前 •via X (Twitter)

10 条评论

DAMI FOREIGN🥶 的头像
DAMI FOREIGN🥶1 年前

Omo some people just mumu, na so one guy use my picture scam person 500k last year.🤦🏻‍♂️

𝔸b𝕒𝕫𝕫 的头像
𝔸b𝕒𝕫𝕫1 年前

Omo naso them dey do,I’ve told them not to be doing that. I have so many complains of people using my picture to scam people over 60m naira. I am looking for one person to use as a scapegoat

Georgebabs📸 的头像
Georgebabs📸1 年前

E sure me say na TikTok and Facebook dem Dey do that one, people for X no mumu like that.

David Of Fct🌝 的头像
David Of Fct🌝1 年前

@Khalipha999 Make person summarize this video for me abeg, I no get enough data to watch

21 Chapo 的头像
21 Chapo1 年前

Omolara chiaguze dey pack ham for celeb 😂😂😂

BC 的头像
BC1 年前

After i don send 890 billion naira to chigozie. Send me 10M and I go lock up. 😂

Olly of Man United 🔴 的头像
Olly of Man United 🔴1 年前

Why Asher kine go Dey ask me for money for WhatsApp?? Na mumu dem be o

KENNY✝️ 的头像
KENNY✝️1 年前

Nigerian youths are doing this to any famous person both here in Nigeria and any other country, the country too hard almost every youth is a fraudster

Talk2veee 的头像
Talk2veee1 年前

Why are they so gullible?? It’s a pity!

037🐾🧸⛓️ 的头像
037🐾🧸⛓️1 年前

Broo, people should not be falling for things like this. Unrelated: see as Asherkine dey fresh

相关视频

protect stixx at all costs, abeg😔
1:14

Sensitive content

protect stixx at all costs, abeg😔

Bra'mfana

210,818 次观看 • 1 年前