Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Loading video...
Video Failed to Load
Please we need help oooooo 🥺😭😭😭
791,748 views • 2 days ago •via X (Twitter)
58 Comments

You should be greatful you saw it during the day

I swear bro

You Dey fear so tey you no even open door make we see properly nah

lol 😂

Shut your bitch ass up and carry cutlass Dey shout like woman, its not even a venomous snake fgs

I swear to god I god ur prick go go missing today

This is why I called you a bitch, you dey do like pussy cos why of all things na prick you dey find

@agujimanasseh09 🤣 you just de vex

@agujimanasseh09 He dey vex me gan If he had even seek help I for no bother but staying in the house whining and crying like woman pissed me tf off

Snake way you go hold for neck... It's phyton ... You can catch it

Fb

Don’t you have like insecticide or pesticide?? yk what, let me step in Make I follow am talk female to female

Oya fb

Something wey una suppose catch fry chop ..una dey shout jesus

Make I drop Location?

Carry your AI go Facebook pig

Ai you mad bro

Make I no nod you o guy, I never chop today I dey vex o

@agujimanasseh09 😂😂😂

@agujimanasseh09 🤣

Omo watin una go catch chop 😋

Make I drop location

I can hear the snake say, “come if your mind touch”😂

I no get mind my brother

No cutlass for house? Missing out on some snake peps

Make I drop location

See better protein chai.

You don rush tiktok go thief am

Na me post am There too mumu

Tta shut up

This is a ball python, the Venom is not actually venomous but rather vanilla flavor, if you see this snake at night don’t panic just allow it go its way cc: Arojinle oloba snake 😭😂💀

See bush everywhere, una neighbour come check on una una dey fear 😆

See free meat

Make I drop location

For python wey don reach Jamaica by now

Someone in the comment said “ He should carry cutlass” 😫😂. Have you even seen the smaller snakes in action when they are cornered. They fight back bro. Get a Gun, experienced hunter or soldier will do. No open door oo😂

Ask him first before going out o, uncle snake , are u venomous?.

Make everybody burn that whole street. Make Una start Una life all over again

The most disgusting reptile on earth

Where the man of the house go?

E reach una turn na Anaconda come greet una 😂😂😂😂

Una no get cutlass

If u get u go go

Yes nah Better finishing

No masculinity anymore. Imagine men shouting Jesus when they see a snake. So long it’s not the type that spit venom. Men these days don’t have survival instincts anymore. Any little thing you bring out camera to film. Not calling crowd to gather it. One day you will not be there and a child might be around left u protected. 💔‼️‼️‼️‼️

See sinake oh, see sinake blood of jisus. Something wey una go shaperly go unalive. Until enter the house

You no get cutlass for house?

@beeliieevve what are you doing in this scenario?

Instead of shouting 'see snake" na "see meat o" you suppose dey shout.

Omooo! Hope you're safe?

and you stand there dey look 😂

Make I know here e go go na

If diswan lap my shores the entire week na merriment 😊

Instead of you to kill it Go submit your prick bro😂

Pour an hot water and pepper

No be bush Dey behind so?

I have a huge phobia for snake. I prefer to see lion for my front for night than to see snake, even if na tiny one

See snake abi see Protein ?
Related Videos
Sensitive content
Please help me , I need food😭 Please help me , I need food😭 Please help me , I need food😭 Please help me , I need food😭 Please help me , I need food😭
🍉manar.mansor from gaza
27,034 views • 1 year ago
Sensitive content
I BEG YOU Please help me , I need food😭 Please help me , I need food😭 Please help me , I need food😭 Please help me , I need food😭 Please help me , I need food Find the difference and comment with kind words, please.😭😭
Nour Al-Deen
39,264 views • 1 year ago
