Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Please, what did Amiyah mean by this?
37,369 görüntüleme • 13 gün önce •via X (Twitter)
63 Yorum

‘they look like mine’ no range bathe am abeg

She clock me sharply

You still have tiny pieces keh You mean you've not done Afarikolodo

Be very careful

😜🤣

@TemmyDeeds Omolomo use eye talk. Na you con ask, “what?”🤣🤣🤣 Wetin you dey find, you dan see am.

@TemmyDeeds God go judge you for me no worry.

Look like whose?? You want to rage bait her???? Lmao 😂

I don't think she meant that

🌚

Na she fit you.Omo olorire🥹❤️

Shurup

Okay when your hair grows

You get hair ?

????

No dey give me question mark, you get hair?

Look like whose? You wey the hair for your head no reach half plot

????

Apari Omo Yakuba 😂😂

Apari korodo

Be very careful.

Shior

Last warning e leleyi ni 2026 😒

You know Ikùn right? What they say it happened to ikùn’s ear?

I don't know

Go and find out ooo

counter her, show evidence

Ydc

😂😂oro na dun baba

Excuse you 😖😭🙆♂️😂

She’s a nicer person than me She should have just called you apari💀

You are unwell nah

Olorun ma je ko look like yours😌🙏

Lmao she is so real

Akpan apari Apari ọmọ yakuba🤣🤣

Ori e Ope

Mo fún yín ní ìyẹn o 🤣🤣 Ọmọ yakuba 💃🤣🤣

See the way she package am make you for no vex 😂😂😂😂 Walai she dey whine you 🤣🤣🤣🤣

“They look like mine” ke? Alakoba daddy 🤣

🤣😭

Maybe your eye bald too

Omg loveee her 😂❤️

See as you dey laugh but if na me talk am you go fire me insults 🤣🤣🤣

What did she mean?

Ask her now

It not funny why you laughing Na question oo You have the tinyest hair on ur apari head 🥱

😂😂😂😭

😂😂

🤣

You wan ragebait am😂😂

She sharply remind you say you be apari 😔😂😂

🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣and I didn't wantu laff ooooooooo

???

you put my girl for talk, you hear talk you come dey ask questions wo, leave us o😂

Apari, how can that beautiful hair look like yours

that her olori ebi is bald 😭

Shurup

😂🤐

use blade scrape the tiny pieces of hair

She’s right 😂😂 She has hair. You are bald. 🌚

You wan ragebait her ke? 😂 No put her for talk abeg 😂

🤣😭

Man, you don’t even have any o
