Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Please where is the cooking from Mbappe?
239,188 Aufrufe • vor 4 Monaten •via X (Twitter)
34 Kommentare

Person wey them sub second half 😂 Make I no judge yet Sha but Cherki and Olise performance better pass 💯

lol he go roast people for World Cup , you dey judge player based on friendly game , you sabi push nonsense agenda gan 😂

He might getting France knocked out in the group stage😭

Abeg Kombo leave am make he dey cook dey go 😂😂

I can't stop laughing mbape cultists are unbelievable 😩😩😩😂😂😂😭😭😭😭💔💔💔

Forget banter mbappe against Argentina was the best individual performance I've ever seen

If he no pass the ball now You go still talk say he suppose pass the ball You are just a clown hating on him

Mbappe is a good player

This is friendlies bro, nobody wants to put too much body inside the game. Any careless injury like this, you’re out of WC. So relax man everything no be banter. Spain also couldn’t beat Iraq last night.

Allow them hype him..... For France we are watching out for Oliseh

@fokn_citizen Abi oooo only hyping for nothing 😂😁. Boss kombo no be everybody Sabi this football talk pass you 🙏✌️. Make them leave the talk for you alone. My one and only sports analyst King 👑

For a player with a personality like Kante to act this way deɛ Mbappe must have done the unthinkable Ah well .. 😮💨

True talk guy , him no pass the guy na 😂 he just pass

Kylian Mbappe will perform better than Lamine Yamal.

Person well done washed

Need a chef?🤣

Ronaldo style of dribbling 😂😂😂 Baba go dribble finish, defender go still Dey him front dey look am 😂😂

Bro you Dey talk anyhow sometimes because of engagement

When u no like person nothing the person go do wey go move u U are just obviously a hater

He'll Cook.

Your shameless goalkeeper Joan Garcia concede a shameless goal from an average player who played in the Middle East and Joan Garcia played in Europe. Terrible performance from him average goalkeeper just getting unnecessary hype

Delusion na when you think say Yamal at his best can be remotely compared to Mbappe at his best

Bro is going day by day

Fingers crossed 🤞

Kombo don kill me 😭 😂

The cooking has started .

Mbappe the air you breathe and the source of your income. Mbappe is not good to you but you won’t still leave him and focus on your so called good players 🤷🏽♀️ 😂

He said at the world cup, not friendly..

you are not even bring informations about the beautiful game of soccer all you do now is banter you are gradually ruining your brand 😂

Kombo dey react soon

😂😂😂😂 he cook water 😂😂

Mbappe suffer for your hand

Rest nigga who day force you laugh?

Help me tell am.
