正在加载视频...
视频加载失败
Pls someone should tell Dangote that his safety is my concern plssss
613,563 次观看 • 22 天前 •via X (Twitter)
35 条评论

Why you go dey wake your helper up on top 1,500 wey you dash am 😂 you be clown 🤡

Africans will surely abuse everything you bring to them 😂 😂 😂 Dangote don suffer already

😂😂 Sabinus don enter Dangote matter with full concern o! This one no be ordinary concern again, na premium concern.

I talk am, so HR don use our August salary do investment for Dangote IPO. Na why we never see alert!!

For 1500 naira!!! Sabinus no go kill somebody 😂😂😂😂

Since yesterday afternoon wey i buy 2500 naira SHARES i just dey check check my acct balance, till now i never still see shishi. 😠Oga Dangote i go vex report u to VeryDarkman oh what is all this nau 🥺

Dangote seeing this video

We dey the same shoes investor 😂

2M naira as how????😭😭😭🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣🤣 Sha remember to sleep for atleast 8hrs everyday😌

Sleep is risky, make e no pass there change address 🤣😂🤣😂

@Sabinus1_ after receiving his own shares in the tune of ₦2.2 billion

@lordmarcosinros Make finance no use September salary do Dangote IPO

Wahala! Sabinus don go follow buy dangote shares. Make you no carry your investor vibes come crash this one o.

Fuel subsidy is gone na Dangote an Co's dey benefit frm subsidy

“POV: You just put your last 3k into Dangote shares and now you’re praying for the man’s longevity ” “Somebody protect this man abeg. My account balance is currently tied to his heartbeat ”

Your shares are gone 😂😂

@abazwhyllzz Dangote sleep keh ? Wake him up jare 😂😂🤣

I don use the remaining 5k in my account to go hire bodyguard @DHSgov make dem dey with my fellow director paddddii....Cuz this investment go long gan

Dangote will blame himself for opening this IPO to this generation of Nigerians🤣🤣

Sleep is risky abeg ooo Wake am up naa 😂😂

Sleep is risky 😂😂😂

I want make u don one wan u wear suit de go meeting For ur 5k investment 😂😂😂

Make nothing do my #5,500 😉😉

Bro said sleep is risky😂

Sabi you no go keel me 😂😂😂😭😭😭

Sabinus stop that 🙄 Me wey put 10,500 nko? I should be part of any plan please

Sabinwa calm nothing will happen I am dangotes personal adviser

When he said "I bought shares worth ₦1500" I just die 😂 Nobody mumu reach sabinus 😂

My 10k share is sailing smoothly 😁 That's la peace ✌️

😂😂😂 Dangote don buy problem for Nigeria

Others dey tweet E reach ur turn you use ham create content 😭😭😭

For my fellow investors,I will like us to organize an excursion to the Dangote refinery,let’s use our eyes to see our investments…Let’s go for an investment date 😅

Sleeping kwa? Abeg make him no follow sleep go oo😭😭

Co-owners of Dangote Refinery 😂but remember, you’ve only subscribed; the shares haven’t landed yet ooooo! Allocation first, then You can officially start calling yourselves co-owners. 😁 Who’s already spending their imaginary dividends? 😂

Oh my goodness! Dangote what have you gotten yourself into! 🤦🏽♂️😂
