Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Pls take your Exercise very Serious 🙏
16,698 görüntüleme • 14 gün önce •via X (Twitter)
54 Yorum

Thank God for my life! I’m slim, black and tall! To crown it all, I’M A YORUBA MAN✅✅✅😂😂😂😂😂

Louder

This your husband na storage full 🌝

Wetin be this ?😂

All the breast weh suppose dey his wife chest this one carry put m for chest 😂

Hmmmm

Why?? It’s a sign of good living 💪🏽

Dey play

Be like bag of beans....ibo men and belle like okpa

Hmmm

Na your score draw dey enter my eye

Make dem no dey do missionary style o

I will always not take seriosu

Okay

It's giving breast competition

Wetin be this again

Where you go since babe ?

As how

Omo…See Yibo

Some of them think this is a flex , omor there's nothing flexible here oooo you are kpaing slowly without even knowing

You get it

Haha is this not too much. Make the guy dey do exercise

Honestly the girl dey try To think that some people think it's a big flex

See belle guy💔😂

Oloun seh

I see 🧐🧐😂😂

Who dey suck who breast bayi😂😂

1 terabyte 😅

Allahuuuu

Imagine make this one con still dey cheat on you 😂

God

E shovk u

Is the dude pregnant? Y the wife boob dry

Damn this guy is big no joke

I Dey tell u

Area abeg make them try buy size 2 bra for this our sister abeg

Before nko

This one no be pot belly o....nah drum belly be this o.....BODY IS WHAT🦻

He needs to lay off them beers

For real

Afi bíi tank ☹️😂

Oloun seh

Is that your spec ?

Pregnant man

Wetin be this

She impregnated him, very shameless girl

This is serious, how would someone be this fat and couldn't control it

Wetin bi this

How is this guy married and i am still single🤔

No matter how man ugly, if he have money, he go still get beautiful woman as wife. God have mercy with women, 🙄😥😢

You are right

He dares not stay on top. If he ever does, you will be vanished from the face of earth 😂

Na money e de use keep that relationship.

You get and TikTok fame
