Loading video...
Video Failed to Load
Pluto Presido😂🙌
390,216 views • 2 years ago •via X (Twitter)
10 Comments

Provii 🚀2 years ago
And e enter o😂😂💔

ENTERTAINMENT HQ2 years ago
E be like this one NF oh normal no follows na

𝚃𝚑𝚎𝙾𝚂!𝚅𝚄𝙴🏌️♂️2 years ago
Even if na Say Say Say Say Say Say Say Say Say Say Say Say Say Say Say he talk throughout no wahala We go Dam am

God’s Eye🧃2 years ago
After this drop crocodile no suppose dey disturb you again 🤣

Stranger things2 years ago
Them suppose flog Shalipopi 😂😂😂

Oluwadarasimi 🇳🇬🇬🇧2 years ago
One day una go tell this Shallipopi the truth 😂

ᴡᴇʀᴇʏʏ𓃵🇳🇬💔#ᴇɴᴅꜱᴀʀꜱ2 years ago
Aaah greet you Bros

GOD ABEG 🙏🙏🏀2 years ago
Lol, Evian know Evian.

Big MEKA💜🦅2 years ago
Small boy big money 💰

SOG2 years ago
I greet O bros Because I plaster for here
