Video wird geladen...
Video konnte nicht geladen werden
Pocket what? Ei ๐
328,871 Aufrufe โข vor 2 Monaten โขvia X (Twitter)
36 Kommentare

Is that really you!!! Hiding your face from us ๐

Ah ๐

Alvin why you dey wear mask ๐ ๐

I get ptsd ๐ that be why

๐ ๐ ๐ ๐ ๐

Why your man day cover face

Una sure say no be Starboy egusi wear that mask ๐ท

๐คฃ๐คฃ๐คฃ pocket what your man dey cover his face ๐คฃ

which kind style best fit her ๐๐

Abeg if you get another pocket toto forward am come my side

Baba Dey use leg rock bani๐

We go wait for una pikin naming ceremony, na that day u go remove that mask

Proud of your baby but dey hide face๐๐

๐จ STOP overpaying for cars in Ghana Import your car yourself. Contact @Carlynk_Exports to help you.

Oya no vex make we add W Pocket Tow Tow

Make unah forget that pocket toto,wtf is that guy keeping that irritating nails ๐ค

@grok remove that guy face mask

Gbewa

Why your warey cover face ๐๐๐

Make we no lie aside from short nothing do the girl

all na cake even if na cupcake

why you covered your face are you not proud of your girlfriend ๐ ๐ ๐ ๐ ๐

I for like taste this pocket tots ooo๐

Bring joor

Na to find stood adjust this one hight, before you fit do better ๐ถ ๐๐

Nor worry u go born pocket Toto and dildo full ground

You seff why u Dey wear mask ๐๐

God was too busy the day she was created ๐ญ he has to hand her over to apprentice to create,I must say this is the work of apprentice,even God is laughing watching this ๐ญ๐ญ

Why the werey cover face! His he not proud of her? ๐๐๐

So why the guy Dey wear mask ?

This guy no Dey proud of his baby why Dey wear face masks ๐

Why chairman Dey wear mask again

Bro u for show ur face na

My belle dey pain me ๐คฃ๐คฃ๐

@Guccistarbol come see o ๐๐

๐
