Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
Pocket what? Ei 😂
328,871 görüntüleme • 2 ay önce •via X (Twitter)
36 Yorum

Is that really you!!! Hiding your face from us 😂

Ah 😂

Alvin why you dey wear mask 😂 😂

I get ptsd 😂 that be why

😂 😂 😂 😂 😂

Why your man day cover face

Una sure say no be Starboy egusi wear that mask 😷

🤣🤣🤣 pocket what your man dey cover his face 🤣

which kind style best fit her 😂😂

Abeg if you get another pocket toto forward am come my side

Baba Dey use leg rock bani😂

We go wait for una pikin naming ceremony, na that day u go remove that mask

Proud of your baby but dey hide face😂😂

🚨 STOP overpaying for cars in Ghana Import your car yourself. Contact @Carlynk_Exports to help you.

Oya no vex make we add W Pocket Tow Tow

Make unah forget that pocket toto,wtf is that guy keeping that irritating nails 😤

@grok remove that guy face mask

Gbewa

Why your warey cover face 😂😂😂

Make we no lie aside from short nothing do the girl

all na cake even if na cupcake

why you covered your face are you not proud of your girlfriend 😅😅😅😅😅

I for like taste this pocket tots ooo😂

Bring joor

Na to find stood adjust this one hight, before you fit do better 🐶 😂😂

Nor worry u go born pocket Toto and dildo full ground

You seff why u Dey wear mask 😂😂

God was too busy the day she was created 😭 he has to hand her over to apprentice to create,I must say this is the work of apprentice,even God is laughing watching this 😭😭

Why the werey cover face! His he not proud of her? 😂😂😂

So why the guy Dey wear mask ?

This guy no Dey proud of his baby why Dey wear face masks 😏

Why chairman Dey wear mask again

Bro u for show ur face na

My belle dey pain me 🤣🤣💔

@Guccistarbol come see o 😂😂

😆
