Sensitive content
This media may contain sensitive content.
Загрузка видео...
Не удалось загрузить видео
“Poco Lee Tried To Rape Silly” The Silly👇
426,586 просмотров • 1 месяц назад •via X (Twitter)
Комментарии: 31

See as poco dey avoid am That's exactly the same way he does around women, he dey always distance himself from there even when dancing

Fear that gender

Na poco make most people know the girl for naira o

Na rage bait be this 😂😂

Omo with her story she is lying

Omo I need watch my ears😭

Wetin be this audio😭😂

This girl fit be spy

@abrahammusa1111 My ears dey bleed bro 😭😂😂

Industry plant everywhere

I need paracetamol

Silly need to stfu wtf

All of una for comment section no see the quotation mark ni?

Even the silly dey enter my eye

Say the Japanese no go rescue her man

Shey the silly no get house for Asia ni

I watched this video on mute.

Dis is to tell u dat lady can hug, kiss and cuddle u and still say u tk advantage of dem

This gender sha

Odegard korrrr rice nhiii

God go punish that girl

This proves what ?

Why all this female genders dey like this

I be dey think say this gal don go back to where she from come, wetin she still dey do for here 🤣

Hey @grok who are they allegedly saying Poco lee grape in the UK

Poco don suffer If God save am from this one him go take him own advice "Fear Woman"

@EbukaBenjamin14 come hear this song 😂😂😂😂😂

That girl be like who them Dey use do receptionist for clothing company

You don traumatize me

wetin do the Silly and the video

This gender 💔
Похожие видео
Sensitive content
This is the woman who alleged that Poco Lee attempted to rape her and her friend during an alleged attempt to have a threesome in the UK. She also claimed that Poco Lee tried to flee from UK and was arrested at the airport.
ChiomaVerse🕷️
640,736 просмотров • 1 месяц назад
