Video yükleniyor...
Video Yüklenemedi
PocoLee is back to Lagos, see as BBL full everywhere 🙆♂️😂😂
420,871 görüntüleme • 3 gün önce •via X (Twitter)
29 Yorum

I no just think say any man wey Dey enter this quilox Dey get less than 100m for bank.

So pocoleee still never gree fear women still Dey go women settings

See better naw 😋😋😋😘

Na BBL full lagos

Lol…except you haven’t seen a BBL in real life….BBL no Dey soft o. None of the asses on this video is BBL

@carter8f Wait o , you think any big ass is BBL ? Na wa o Fat fat girls you say BBL

Back to Lagos ke na tb oo

Poco still near woman

Poco Lee touches down and the whole of Lagos starts walking different.

Why you de carry fake news ?

Luxury life oh nothing shege God punish poverty I be oves the yansh

Na for Lagos life we genz civil servants dey go quilox 😂😂

Dis guy fit use dis em hustle take buy lambo one day

@grok is poco back to Lagos?

Water

0ld video, poco is not back in lagos btw, dem go dey use grape eyes dey look am nw... no more way for all these t@lentless olodos... now playing don't rage-bait me by dammy krane 🔥

Everywhere poco

Make una no push Poco lee go near woman now abeg

BBL Lagos life😂😅

Back ko front ni

I never see petite women for this club videos before

E go just dey thank God, it could have been something else.

Na ynash I dey see so

Omo yanshhhhhh ehn

Wic location be this for Lagos

Him go avoid woman this time 😂🤣

@Acedouglas_01 See nyash

😅

i’m irritated
