Loading video...
Video Failed to Load
Pocolee ๐๐ญ
1,647,082 views โข 1 month ago โขvia X (Twitter)
34 Comments

I will say 50 million times, itโs better you be a weed addixt or Drxg addxt than to be a womaniser. These women are full of shiiiiii

God is the helper of man but you need man for God to help you. Learnt ๐

Class of today sir ๐

Make them release am now I wan drop song ๐คฌ๐ฅ

Pocolee go just dey wish say he soapy that night

Woman Dey bring ma down oo Woman Dey bring man down oo Woman Dey bring man down oo Hmmm. Ehmhmm Woman fit bring you down ooo Woman go bring you down ooo Woman Dey bring man down oo Hmmmmmm. ๐ง

Woman?? Woman!!! Woman!!! Woman!!!?

Gehgeh wan wound me with laugh this early morning ๐๐

Make God help am comot for this case cause this thing fit genuinely spoil him life

For this life i no fit listen to any other advise apart from gehgeh's advise i swr

Just put this video for 2x laugh go kill you ๐

person wey never experienced this kind situation e no go understand say god no dey bare witness If hand meet and your witness na god Bro I'm sorry. Who wan believe you kwanu ๐คฆ๐คฆ

So nobody has been able to reach him. I wonder what situation heโs facing right nowโฆ just fear the gender called woman ๐ฉ๐ญ

I will say 50 million times, itโs better you be a weed addixt or Drxg addxt than to be a womaniser. These women are full of shiiiiii

Bros if you are horny and you feel like simping because you want to relief yourself, go to the market and help the market women there to separate stone from rice before shading. No woman is worth it.

Pocolee. Pocolee. ,, I feel sorry for you ,, na Gehgeh talk am oo no be me oo boss

Make I go creat edit sha ๐โค๏ธ

We supposed pay that girl a visit ohh make she Sha know the country she is messing with

Woman dey bring Man Down ooo, Woman dey bring man Down ooo, Woman dey bring Man Down ooo, Woman dey bring man Dowooo

Woman dey bring man down , No be every attention woman show you be love _ Facts

And if you don't have evidence to prove that you didn't do it that's kinda worst situation

Woman fit really bring man down sometimes ooooo. As a man, I believe a woman should be a source of peace, support, and encouragementโnot someone who constantly tears a man down. PROFF Gheghe , LESSON LEARNED.

Who wan watch you for 16 minutes no get work? ๐๐

Iโve seen cases that turn out to be false so I wonโt just conclude he do it let wait for the court to judge

Na THIS GUY ACTUALLY GET SENSE PASS FOR THIS NIGERIA AFTER VERYDARKMAN. I ONOW SOME OF YOU WILL BE THINKING THAT YOU ALSO HAVE SENSE BUT IN ACTUALITY YOU DONโT! ONLY THE PEOPLE WHO CAN EXPRESS THEMSELVES DO

๐๐ป

โYou need to Dey very careful around women You need to Dey very very careful around woman Broโฆ. Dey careful around woman ๐โผ๏ธโ

I first think say na Ai ooo Because of video when I see for IG

So you expect me to use 16min of my life dey watch you?

Women are powerful that's what some men fail to understand, we can accuse someone and still win

Woman dey bring man down ooooo Woman dey bring man down ooooo Woman dey bring man down ooooo Woman dey bring man down ooooo LESSON LEARNED

Pocolee is innocent โค๏ธโ๐ฉน๐ญ

Bro many things de inside that matter, make I tell Una..you know it just takes you to have sex with a girl for her to accuse you of rape. As far as you penetrated. Thatโs how you know women can be cruel. KINGS STAY SAFE OUT THERE !

What you have to remember is that in a UK Crown Court, god isnโt your witness, the actual witnesses presented by the CPS are & 12 citizens on the Jury are who judge your guilt or innocence, so God wonโt help Poco Lee here โ๏ธ
Related Videos
See format weh this girl use chop PocoLee money ๐๐๐ญ
D3VID ๐ข
196,970 views โข 6 months ago
Sensitive content
๐ถ:เธเนเธฒเธฃเธนเนเธเธฑเธเธเธตเนเธเนเธญเธเธฃเธดเธเน เนเธเนเธฒเนเธเนเธเธเธเธเนเธฒเธฃเธฑเธเธกเธฒเธ เนเธกเนเธงเนเธฒเธเธฒเธฃเธเธฃเธฐเธเธณเธเนเธฒเธเนเธเธธเธเธเธฃเธฑเนเธเธเธตเนเธเธกเธเธตเน เนเธเธดเธเธเธตเน เธกเธฑเธเธกเธฒเธเธฒเธเธเธงเธฒเธกเธฃเธนเนเธชเธถเธเธชเธถเธเธเธฃเธดเธเนเธเธญเธเธเธตเน เธเธฃเธธเธเธฒเธขเธญเธฐเธเธตเน๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐๐ญ๐ DUANG WITH YOU FINAL EP #เธเนเธงเธเธเธฑเธเนเธเธญเธเธญเธเธเธ
46 cm
48,499 views โข 6 months ago
Sensitive content
YOUโLL NEVER TAKE US ALIVE๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐๐ WE SWORE THAT DEATH WILL DO US APAET๐๐๐๐๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ๐ญ
kqzraโจ | double black (devious freak)
34,784 views โข 1 year ago
