Loading video...
Video Failed to Load
Polygamous man 😂😂
106,292 views • 3 months ago •via X (Twitter)
35 Comments

This is pure content I enjoy this one too well

The 3rd wife too short na why🤣🤣🤣

Na that 3rd wife dem kill 😂 😂 Omo for this life make person no too short 🤔 e get why

The third wife no get character. E good as dem minus her

I like as na the short one she send home😂

Mozkoh! Wetin be that first wife handle?

I didn't expect the gunshot at first 😭😂

Dash am better slap when she said "hi" lol

I swear this guys calmness dey sweet me if i dey watvh his videos 😀😀

This guy just too good 😂😂😂

Third wife no still know when to come out 😭😂😂

@Sollex_Xtin It’s was not looking funny enogh till I heard gbauuu😂 “no be lie, everywhere good”💀

The 3rd wife too dull. She for no survive that settings normally

Two wives don do 😂

They no even gree third wife say anything 😂

U know wetin burst my head pass , two wife don do 😂

😂😂😂 3rd wife wey just calm

Werey Mozkoh 😂😂

"no be lie, everywhere good".😂😂😂 This guy's a phool!😂

This man don bursts my brain 😅😂

Wetin be this

U finish work 😂😂

So the joined hand and kill the third one ?

Which genre of humor is this?

What is the name of the song played at the last part of the video @grok

Mozkoh you Dey ho gym Join this hardship?

I first think say dem close door as I hear that gunshot I come de wonder why door still de open 😂

What’s the name of the song at the ending?

I love you ❤️

Is the calms for me ? 😂😂😂😂😂

The ending i no except am

Baba this one no funny oh

🤣🤣🤣🤣🤣 @WaleDev @Femijoel90 @Abimbola49

Naaaaah, I don’t like this at all

3rd wife no blend oh🤦🏽🚩🏁
Related Videos
Sensitive content
this man is polygamous in nature 💧. he did this trick to cheat on his wife 🙄. you need to watch and learn 😂
LaCrypt
13,620 views • 6 months ago
On a banalisé ce genre de transition dans Spider-Man 😂😂😂😂😂😂😂
Mobala SOA 🇳🇴
91,314 views • 7 months ago
